2Face Idibia — Jeje tekst piosenki i tłumaczenie
Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "Jeje", wykonawca: 2Face Idibia.
Tekst piosenki
Ok naa
Unto the matter
Rverything wey we do…
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
See
Na wetin they want make i show them
I no dey like make i show myself
Na wetin they want make i show them
I no dey like to dey shiw myself
Na jeje, Na jeje
Na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje Na jeje
I dey do my thing
I get money
I spend am well
I get babe
I dey use am well
I get chiquito
I dey spoil am well
I get followers
I dey follow them well
The reason wey we dial
Na to buy and sell
But some people want to …
And na to quarrel and yell
99 problems na who you wan tell
Na to do am jeje
Till the remaining of the day
One time for your money
Two time for your mind
If u re feeling what i am feeling
Every with the feeling yeah
Arise and shine
I say one time for your money
Two time for your mind
If u re feeling what im feeling
Continue do your thing-ing yeah
See
na wetin they want make i show them
I no dey like make i show myself
Na wetin dey want make i shiw them
I no dey like make i show myself
Na jeje. Na jeje
I dey my thing
e ni finish
E no finish
I swear now
I swear now … Hehe
I see you
You see me too
Na different diferent things we come here to do Some be lawyer
Some na doctor too
Some na minister
Some na labourer too
And so And so what
Anything you do make u do ma well
Vulcernizer. Vulcernize well
Senator. Senate am well
Do ur best, make u no kill urself
Live ur life make u leave me rest
Cause there is nothing wey u wan prove
Hey hey!
See
Na wetin they want make i show them,
I no dey like to dey show myself
Na jeje, Na jeje
Na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje, Na jeje
I dey do my thing jeje
Yes
I dey feel like doing plenty things
Na where i go start
Abi make i wear my pon and safron things
They be that
From festac
Oju elegba cruising
Everything they want ti be doing
Everybody get their own mouth
Them go talk
Some go observe things
Some go do things
Some go dey critiscize things
Anywhere you dey
Anywhere you dey
Anyhow e be Anyhow e be You go like to understand how e be And you go like to Tinyere anyi ara
Na wetin they want make i show them
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make i show them
I no dey like make i show myself
Na jeje, Na jeje
Na jeje
I dey my thing jeje
Na jeje, Na jeje
I dey di my thing jeje
They for don bring am The motor dey fly
Dem for don do am Dey say superman dey
We for don see am If to say we visit devil
One time we for kpai am!
Some go observe things
Some go do things
Some go dey critiscize things
Anywhere u dey
Anywhere u dey
Anyhow e be Anyhow e be You go like to Understand how e be And you go like to Tinyere anyi anya
Tłumaczenie tekstu piosenki
Ok naa
/ Align = "left" /
Rverything wey we do…
Na jeje, na jeje
Na jeje, na jeje
Na jeje, na jeje
Na jeje, na jeje
Zobacz też
Na wetin they want make I show them
Nie chcę się pokazywać.
Na wetin they want make I show them
Nie lubię tego robić.
Na jeje, na jeje
Na
I dey do my thing jeje
Na jeje na jeje
I dey do my thing
I get money
I spend am well
I get babe
Używam dobrze.
I get chiquito
I Dey spoil am well
I get followers
Dobrze ich śledzę.
/ Align = "left" /
Na
Ale niektórzy chcą …
And na to quarrel and yell
99 problemy NA who you wan tell
Na to do am jeje
Do końca dnia
"One time for your money"
Two time for your mind
If u re feeling what i am feeling
Every with the feeling yeah
Arise and shine
Powiem jeden raz dla Twoich pieniędzy.
Two time for your mind
Jeśli czujesz to, co czuję
Continue do your thing-ING yeah
Zobacz też
na wetin they want make I show them
Nie chcę się pokazywać.
Na wetin Dey chcę zrobić je
Nie chcę się pokazywać.
Na jeje. Na
I dey my thing
e ni finish
E nie ukończył
Przysięgam.
Przysięgam ...
Widzę cię.
Zobacz też
Na different things we come here to do Some be lawyer
Niektórzy lekarze też
Niektórzy ministrowie
Na
I co z tego?
Anything you do make u Do ma well
Vulcernizer. Vulcernize well
Senatorze. Senat am well
Do ur best, make u no kill urself
Żyj swoim życiem, pozwól mi odpocząć.
Bo nie ma niczego, czego moglibyśmy dowieść.
Hej, hej!
Zobacz też
Na wetin they want make I show them,
Nie lubię się pokazywać.
Na jeje, na jeje
Na
I dey do my thing jeje
Na jeje, na jeje
I dey do my thing jeje
Tak.
Mam ochotę robić wiele rzeczy.
Na
Abi każe mi nosić moje rzeczy pon i safron.
Są to
Z festac
Oju elegba
Wszystko czego chcą
Każdy ma własne usta.
Them go talk
Niektórzy obserwują różne rzeczy.
Some go do things
Some go dey critiscize things
Gdziekolwiek chcesz
Gdziekolwiek chcesz
/ Align = "left" /
Na wetin they want make I show them
Nie lubię się pokazywać.
Na wetin they want make I show them
Nie chcę się pokazywać.
Na jeje, na jeje
Na
I dey my thing jeje
Na jeje, na jeje
I dey di my thing jeje
They for don bring am the motor Dey fly
Dem for don do am Dey say superman dey
We for don see am If to say we visit devil
Raz dla kpai am!
Niektórzy obserwują różne rzeczy.
Some go do things
Some go dey critiscize things
Anywhere u dey
Anywhere u dey
I tak e będzie równa E będzie można przejść, jak zrozumieć, jak E być I byś poszedł Anya Tinyere Anya