2Face Idibia — Only Me tekst piosenki i tłumaczenie
Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "Only Me", wykonawca: 2Face Idibia.
Tekst piosenki
If to say nah just me,
I’ll beliving like I don’t care
Live my life until nobody dare
If nah just me, I’ll be doing anyhow
Because nobody go dey a to challenge me Nobody supernatural
Live versus spirit of the carnvial
The personality no matter at all
Individuality cannot make us tall
I sing, I sing, for all y’all
Don’t let anybody push you to the wall
Nah community na in make us tall
Secret society na in break us all
I don’t want to be talking
like a preacher at all
I no want to do as I sabi pass ball
I know say eno be everybody e sabi play ball
But arise, o compatriot, if Nigeria call
Some make you just dey do your thing, make I do my thing
Live and let living instead
of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the
bragging on top the posing
Because you know say only
na vanity vanishing
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
I said, who get ear, make them hear
No go tell anybody say you see me for here
If nah only me, you know say I no go care
Just like everybody I wish life was fair
Only me, there will be no one for me to dare
Nobody to follow me,
scatter money in the air
No one to lean on in terms of despair
Too much of everything, we no want to share with with
It will be only me going to the cinema
No girlfriend to tell once in a while say 'free me ma'
But now I got Funke,
Enenu and Chindima
Cos I am the only superman in the area
Some make you just dey do your thing, make I do my thing
Live and let living instead
of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the
bragging on top the posing
Because you know say only
na vanity vanishing
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
If to say nah just me Nobody go hear my story
Nobody complaining
Until, nah just me That’s why we need love
and unity
So I sing, say say
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
wey go make this money
Tłumaczenie tekstu piosenki
If to say nah just me,
I 'll beliving like I don' t care
Żyj moim życiem, dopóki nikt się nie odważy.
/ Align = "left" /
Bo nikt nie chce się ze mną zmierzyć. nikt Nadprzyrodzony.
Live versus spirit of the carnvial
Osobowość bez znaczenia
/ Align = "left" /
I sing, I sing, for all y ' all
Don ' t let anyone push you to the wall
Nah community na in make us tall
Secret society na w break us all
Nie chcę rozmawiać.
jak kaznodzieja
Nie chcę robić tego, co sabi podaje piłkę.
I know say eno be everybody e sabi play ball
Ale powstań, rodaku, jeśli Nigeria wezwie
Niektórzy sprawiają, że robisz swoje, ja robię swoje.
Żyj i pozwól żyć zamiast
to be feeling like a king
/ Align= "left" /
chwalić się na górze pozowanie
Bo wiesz, powiedz tylko
na
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
chodźmy zarobić te pieniądze.
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
chodźmy zarobić te pieniądze.
Powiedziałem, kto ma uszy, niech usłyszą
Nie mów nikomu, że mnie tu widzisz.
If nah only me, you know say I no go care
Tak jak wszyscy chciałbym, żeby życie było sprawiedliwe
Tylko ja, nie będzie dla mnie nikogo, kto ośmieliłby się
Nobody to follow me,
/ align = "left" /
No one to lean on in terms of despair
Za dużo wszystkiego, nie chcemy się dzielić z
To będę tylko ja idący do kina
No girlfriend to tell once a while say 'free me ma'
But now I got Funke,
Enenu i Chindima
Bo jestem jedynym Supermanem w okolicy.
Niektórzy sprawiają, że robisz swoje, ja robię swoje.
Żyj i pozwól żyć zamiast
to be feeling like a king
/ Align= "left" /
chwalić się na górze pozowanie
Bo wiesz, powiedz tylko
na
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
chodźmy zarobić te pieniądze.
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
chodźmy zarobić te pieniądze.
Jeśli mam powiedzieć "nie", nikt nie usłyszy mojej historii.
Nikt nie narzekał.
Until, nah just me That ' s why We need love
i jedność
So I sing, say say
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
chodźmy zarobić te pieniądze.
Malo ro kpe, omo kpe
nikan lo ma lowo,
Malo ro kpe no be gbogbowa
chodźmy zarobić te pieniądze.