2Face Idibia Feat. Natives & Lil Seal — Keep On Rocking tekst piosenki i tłumaczenie

Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "Keep On Rocking", wykonawca: 2Face Idibia Feat. Natives & Lil Seal.

Tekst piosenki

Yes o!
Nothing dey happen!
Catch the vibe, get the feelin
Yes o!
Catch the vibe and get the feeling
Tell me your man that you are wheeling
What I have is what I am giving
I really don’t try to keep the love on line
Catch the vibe and get the feeling
Keep on rocking baby
Tell me your man that you are wheeling
Keep on rocking darling
What I have is what I am giving
Keep on rocking baby
I really don’t try to keep the love on line
As I dey walka dey go Wetin dey happen na e funky so After the show, na the party o The party go happen for my end o Even if you no be my friend
Come and party with my friends o Shika la koku lepassa yo So they point and kill, you go carry dey go But to say, the blood, and the blood dey go Police protection essential o Police protection go plenty o Wey even if you ready, you go pon dey go You go start to dey show yourself o Come to the center and start a kolo
Start to be feeling like a monkey o Hey, jay, jay, like a donkey o Jump and touch the ceiling o Help to sing the singing o I go spread all my money o I go spread till the end of the party o Cuz this kind party, you no know when they go You no go know say some joint dey show
This kind party no dey end o This kind party they must pursue you o Okay, as we plan before
Na in we commot from gipsy o Hey, jai, check your time e o The party dey start my end on the dot e o You no fit afford to be late e ei Na we suppose to arrange the place e o Hey kena, na true talk na you dey talk e o I check my time for the thing, eget e faulty o Make you see as the thing dey delay o You go think say na 8 edey knack e o Oya, enter modo make we start dey go Before 2Face start dey bore me o Oga friend, take the phone, make you call am o Make I call am, tell am, say we dey come e o Make he no be like say we don lost e o Tubaba, nolele, he go sing the show
But the hoda be plenty for road e o Which kind yawa be this e o Thank God, we don reach the party o Just in time, which you tell us, them start the show
All the boys be the dem, dey flex o I leke leke dey play for the kwan di yo Oya, pass me the bottle and suck the yaro
Make I start dey quaff e o Quaff and quaff till the end e o Kolo, quaff, me sef, I go quaff e o See, it is allowed to get naughty in this plantation, tonite
But you got, you got to do your God some glory
Try to come without a gun
Do you God some glory, try to come without a gun
Get yourself a partner, do just what you wanna
Do you God some glory, try to come without a gun
Catch the vibe and get the feeling
Tell me your man that you are wheeling

Tłumaczenie tekstu piosenki

Tak!
Nic się nie stało!
Catch the vibe, get the feelin
Tak!
Catch the vibe and get the feeling
Powiedz mi, że twój człowiek jeździ na wózku.
To, co mam, to to, co daję.
I really don ' t try to keep the love on line
Catch the vibe and get the feeling
Keep on rocking baby
Powiedz mi, że twój człowiek jeździ na wózku.
Keep on rocking darling
To, co mam, to to, co daję.
Keep on rocking baby
I really don ' t try to keep the love on line
Tak po koncercie, na imprezie, na imprezie, na moim końcu, nawet jeśli nie będziesz moim przyjacielem.
Przyjdź i baw się z moimi przyjaciółmi o Shika la koku lepassa Yo więc wskazują i zabijają, idziesz nosić dey go ale powiedzieć, krew, i krew Dey go policyjna Ochrona zasadnicza o policyjna Ochrona go mnóstwo o WEY nawet jeśli jesteś gotowy, idziesz pon dey iść zaczynasz się pokazać o przyjdź do centrum i rozpocząć kolo
* Hej, jay, jay, jak osioł * * skacz i dotknij sufitu * * pomóż śpiewać * * śpiew * * i go spread all my money * * I go spread till the end of the party * * Boz this kind party, you no know when they go You no go know * * say some joint Dey show *
Tak jak planowaliśmy wcześniej.
Na in We commot from gipsy o Hey, jai, check your time e o the party Dey start my end on the dot E O You no fit enough to be late ei NA we suppose to arrange the place E O Hey kena, na true talk na you Dey talk E O I check my time for the thing, eget e faulty O Make you see as the thing Dey delay o You go think say na 8 Edey knack e Oya, enter modo make we start Dey go Before 2Face start Dey bore me o Oga friend, weź telefon, zadzwoń do mnie, powiedz do mnie, powiedz do mnie, powiedz do mnie, powiedz do mnie, powiedz do mnie, nie bądź taki, jak mówisz, że nie zgubiliśmy tubaby, nolele, on idzie zaśpiewać Show
Dzięki Bogu, nie dotrzemy na imprezę w samą porę.
All the boys be the dem, Dey flex o I leke leke Dey play for the kwan di yo Oya, pass me the bottle and suck the yaro
Każ mi zacząć de quaff e o Quaff i quaff do końca e o Colo, quaff, me Sef, idę quaff e o patrz, na tej plantacji wolno być niegrzecznym, Tonite
Ale musisz, musisz zrobić swojemu Bogu trochę chwały
Spróbuj przyjść bez broni.
Do you God some glory, try to come without a gun
Znajdź sobie partnera, rób co chcesz.
Do you God some glory, try to come without a gun
Catch the vibe and get the feeling
Powiedz mi, że twój człowiek jeździ na wózku.