2Face Idibia — 4 Instance tekst piosenki i tłumaczenie

Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "4 Instance", wykonawca: 2Face Idibia.

Tekst piosenki

Na who? Wetin dem talk?
Eh eh? Wetin dem talk?
Eh! Chineke me! Eew!
Ala Oyi e! Ala Oyi e!
Ala Oyi e! Ala Oyi e!
See
For instance
Say na me be one wey dey give chance
Say na me be one wey dey make plans
For all man to benefit abi
To make we disagree
To agree to create chance
But now I am not of importance
Cos now I am looking from a distance
That’s why you give them the chance
To do us and turn us to victim of circumstance
Them just dey ignore our existence
Them get us use do excuse to buy chance
Ai
Them no wan know say we dey
Them dey use us dey play
All we get is a pursing glance
Anytime we stand for resistance
When them in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance
Lord! Oh mah God!
Ala Oyi e!
The thing what I’m feeling
Is a feeling of love
And you know say it so
Ala Oyi e!
In your house o
Or you in a motor
And you dey a go slow
Ala Oyi e!
This thing is affecting your being
And its killing your soul
Ala Oyi e!
Ala Oyi eh for the thing wey we see
Dey make you want to dey
See this type of thing we we dey feel
They make me dey want to dey
Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still dey want to dey
Ala Oyi e!
Stand look around you
I bet you go dey want to dey
Ala Oyi e!
Ala Oyi e! For the thing wey you see wey make you
Ala Oyi e!
For instance
Say emi ni Baale of Nigerians
Shey I go dey respect your own stance
Shey I go create the scenery
For better to plenty
To dey Make we dey give chance
Instead of to dey pack the money go France
Dey make suffer to full in abundance
Dey make me to wan run away
To a place wey e be say
I go dey feel like to break dance
Where dem go respect my skills for instance
Where dem go no go just dey
Dey play pranks
On top the people
Wey work the way
Wey give them the key
To the door to the substance
Wey dem just dey use with freelance
Their looting no dey give us assurance
Repentance no dey their plans eh
Create annoyance for my heart
So Ala Oyi e!
See what am feeling
Is a feeling of love
And then you know say is so
So… Ala Oyi e!
In your house so
Or you in a moto
And you dey a go slow so… Ala
Oyi e!
Feel like This thing is
Affecting your being
And is killing your soul… Ala
Oyi e!
Ala oyi e for the thing wey you
See
Wey make you Ala oyi e
Ala oyi e
See this type of thing we we dey
Feel ing
Dey make me dey want to dey to
Dey… Ala Oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still go dey want to dey to
Dey… Ala Oyi e!
Stand look around you
And I bet you, you go want to
Dey to dey… Ala Oyi e!
Ala Oyi e! for the thing wey u
See wey make you Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e!
Ala Oyi e e e…
Make we dey give chance…
Instead of gather money dey
France…
Ai! hmnn Not to dey come
Dance…
Ei, bale of Nigerians
Ala Oyi e!
Ala Oyi e e e… Ala Oyi e e
E… Ala Oyi e e e e!
Chineke me
Ala Oyi e e e e!

Tłumaczenie tekstu piosenki

Na Wetin dem talk?
Eh eh? Wetin dem talk?
Eh! Chineke mnie! Eew!
Ala Oyi e! Ala Oyi e!
Ala Oyi e! Ala Oyi e!
Zobacz też
Na przykład
Say na me be one wey dey give chance
Say na me be one wey dey make plans
For all man to benefit abi
To make we disagree
/ Align = "left" /
Ale teraz nie jestem ważny.
Cos now I am looking from a distance
Dlatego dajesz im szansę.
To do us and turn us to victims of circumstance
Oni po prostu ignorują nasze istnienie.
/ Align = "left" /
Ai
Them no wan know say we dey
Them dey use us dey play
Wszystko, co dostajemy, to pursing glance
Za każdym razem, gdy stawiamy opór
Kiedy oni w akcie wyzysku
Abi, żyjemy w transie.
Panie! O Boże!
Ala Oyi e!
The thing what I ' m feeling
Is a feeling of love
And you know say it so
Ala Oyi e!
In your house o
Or you in a motor
A ty mówisz powoli
Ala Oyi e!
To coś wpływa na twoją istotę.
And its killing your soul
Ala Oyi e!
Ala Oyi EH for the thing wey we see
"Make you want to dey"
Zobacz też
Sprawiają, że chcę to zrobić.
Ala Oyi e!
Nawet jeśli chcę oszukiwać
I go still Dey want to dey
Ala Oyi e!
Rozejrzyj się.
Założę się, że chcesz to zrobić.
Ala Oyi e!
Ala Oyi e! For the thing WEY you see WEY make you
Ala Oyi e!
Na przykład
Say emi ni Baale of Nigerians
Szanuję twoją postawę.
Idę stworzyć scenerię.
For better to plenty
To Dey Make we dey give chance
/ Align = "left" /
Dey make suffer to full in abundance
Dey make me to Wan run away
To a place we e be say
I go dey feel like to break dance
Where dem go respect my skills for example
Where dem go no go just Dey
Dey play pranks
On top the people
WEY work the way
Wey give them the key
To the door to the substance
Wey dem just dey use with freelance
Ich grabież nie daje nam pewności
/ Align = "left" /
Create annoyance for my heart
So Ala Oyi e!
"See what am feeling"
Is a feeling of love
And then you know say is so
Więc ... Ala Oyi e!
In your house so
Or you in a moto
A ty robisz to powoli, więc ...
Oyi e!
Feel like This thing is
/ Align = "left" /
I zabija twoją duszę ...
Oyi e!
Ala oyi E for the thing wey you
Zobacz też
/ Align = "left" /
Ala oyi e
Zobacz też
Feel ing
* Sprawiasz, że chcę *
Dey ... Ala Oyi e!
Nawet jeśli chcę oszukiwać
I go still go Dey want to dey to
Dey ... Ala Oyi e!
Rozejrzyj się.
And I bet you, you go want to
Dey to dey... Ala Oyi e!
Ala Oyi e! for the thing wey u
Zobacz, jak ci się podoba!
Ala Oyi E e E!
Ala Oyi e e e…
"Make we dey give chance"…
Zamiast zbierać pieniądze, dey.
Francja…
Ai! hmnn Not To Dey come
Taniec…
Ei, Bela Nigeryjczyków
Ala Oyi e!
Ala Oyi e E E... Ala Oyi e e
Ala Oyi E e E!
Chineke me
Ala Oyi E e E E!