9ice — Gongo Aso tekst piosenki i tłumaczenie

Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "Gongo Aso", wykonawca: 9ice.

Tekst piosenki

Gongo aso, kutupu ahu, anywhere I dey now
Gongo aso, kutupu ahu, any show I go now
Ajisebi Oyo Laari, Oyo o’sebi Baba eni kankan
I be double now, aiye nlo, e' o ri nkan
Gongo aso, you know am on fire no be beans talk
Gongo aso, you know eni foju ana woku ebora abalaso
This time no dulling
Everywhere wey I dey na party
Hennessy nlo, Moet nlo, Baccardi nlo
We no go stop, till the break of dawn, bebe nlo
Forget say you owe money
Call your pady dem make una join body
Chikitos dey there dem wan follow judi
Party jolly, jolly party
Fidi gbodi, make u shack scordi
Make your eye dirty
From now till eternity
REPEAT CHORUS
You be government worker you collect salary
Ka mari, kin ma gbomi gbin
Kin ma jaiye ori mi before I play lotto
No be me
You know am ghetto solder
Khaki no be leather
Every friday for sandra’s bar
Laroda ojo that kain weather
Life is too short you know
Nobody knows tomorrow
Dance away your sorrow
Do like no tommorrow
Money speaking, speaking
Any idea waiting, waiting
Tin ba je demi
Aiye a gbo
Oorun a mo Gongo aso
REPEAT CHORUS
Gongo aso, otiso, ewo ile ewo enu oko
Gongo aso, otiso, see people on the floor
Gongo aso, otiso, my personality no matter at all
Gongo aso, otiso, all I want is catch some fun
Gongo aso, tin ba nsile
Gongo aso, if I buy bentley
Gongo aso, kilode
Gongo aso, eje kin jaiye mi Eje kin saye mi Eje kin jaiye mi,
Saiye mi, saiye mi REPEAT CHORUS (x2)
OUTRO
E juru, e juru, e juru, e juru
E juru, e juru, Maami
E juru
9ice, u no understand
Bebe nlo (echo out)
(function ();
document.write ('

Tłumaczenie tekstu piosenki

Gongo aso, kutupu ahu, anywhere I dey now
Gongo aso, kutupu ahu, any show I go now
Ajisebi Oyo Laari, Oyo o ' EBI Baba eni kankan
I be double now, aiye nlo, e ' o ri nkan
Gongo aso, you know am on fire no be Be Beans talk
Gongo aso, znasz eni foju ana woku ebora abalaso
Tym razem bez otępienia.
Everywhere wey I dey na party
Hennessy nlo, Moet nlo, Baccardi nlo
We no go stop, till the break of dawn, bebe nlo
Forget say you wish money
Zadzwoń do swojego pady dem make una join body
Chikitos dey tam dem wan follow Judi
Party jolly, jolly party
Fidi gbodi, make u shack scordi
# Make your eye dirty #
From now till eternity
POWTÓRZ REFREN
Jesteś pracownikiem rządowym, zbierasz pensję.
Ka mari, kin ma gbomi gbin
Kin ma jaiye ori Mi zanim zagram w lotto
No be me
/ Align = "left" /
Khaki no be leather
W każdy piątek do baru Sandry
Laroda ojo that kain weather
Życie jest za krótkie.
Nobody knows tomorrow
Dance away your sorrow
Do like no tommorrow
Mówi pieniądze, mówi
Any idea waiting, waiting
Tin ba je demi
Aiye a gbo
Oorun a mo Gongo aso
POWTÓRZ REFREN
Gongo aso, otiso, ewo ile ewo enu oko
Gongo aso, otiso, zobacz ludzi na podłodze
Gongo aso, otiso, Moja osobowość nie ma znaczenia
Gongo aso, otiso, all I want is catch some fun
Gongo aso, tin ba nsile
Gongo aso, jeśli kupię Bentleya
Gongo aso, kilode
Gongo aso, eje kin jaiye mi Eje kin saye mi Eje kin jaiye mi,
Saiye mi, saiye mi REPEAT CHORUS (x2)
OUTRO
E juru, e juru, e juru, e juru
E juru, e juru, Maami
E juru
9ice, u no understand
Bebe nlo (echo out)
(funkcja ();
dokument.write ('