D'banj — Tongolo tekst piosenki i tłumaczenie

Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "Tongolo", wykonawca: D'banj.

Tekst piosenki

Han han
Make I tell una one secret
The secret wey me I dey use for all this women now
Na the magic word be this
No long thing, No long thing
Just tell them tongolo
You understand
Any woman wey you like
Me, I be D’banj
My Jamo friends dem dey call me ski banj
I don’t get degree for womanolgy
I just study the woman physiognomy ah!
Wey dey make them follow me For the clubs, dem dey take off their thongs for me ah!
Even the guys they ask for me Make I tell them the secret of my melody ah, listen
Make I tell them de koko o ah Make I tell them de koko
Make I tell them de koko o ah Make I tell them de koko
HOOK: Don Jazzy
D Banj, tell them de koko
I say make you yarn them the koko
D Banj, tell them de koko
Make you yarn them the koko now
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wo le tongolo
Omoge wabi make me tongolo
As I dey waka for the road
I see one baby o Her name na no be small
Why because she fine, no be small
When her front, no be small
When her backside, no be small
I yarn am the truth and I yarn am the fact
And I yarn am, no be small
She no wan gree my own o Until I yarn am de koko, no be small
Shee, you want know de koko ah Shee, you want know de koko
Shee, make I tell you de koko ah Make I tell you de koko
HOOK: Don Jazzy
D Banj, tell them de koko
I say make you yarn them the koko
D Banj, tell them de koko
Make you yarn them the koko now
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wo le tongolo
Omoge wabi make me tongolo
Listen, listen
Mo wa talented
Yes mo wa gitfted
Sheri kini mi, oma gbe e lifted
Sheri hips eh, ma file shifted
Igo oju e, mafile tinted
Boyfriend eh, gan owa evicted
Se ko mo pe, Dbanj is addicted
Te ba so pe no, mawa persistent
Moni iyawo n’le, don’t get me twisted
Make I tell them de koko o ah Make I tell them de koko
Make I tell them de koko o ah Make I tell them de koko
HOOK: Don Jazzy
D Banj, tell them de koko
I say make you yarn them the koko
D Banj, tell them de koko
Make you yarn them the koko now
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wo le tongolo
Omoge wabi make me tongolo
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wale tongolo
Omoge wa je a tongolo
Repeat Chorus 4x

Tłumaczenie tekstu piosenki

Han han
"Make I tell una one secret"
Sekret, którego używam dla tych wszystkich kobiet.
Na the magic word be this
"No long thing, No long thing"
Powiedz im tongolo.
Rozumiesz?
Any woman wey you like
Ja jestem D ' Banj.
My Jamo friends dem dey call me ski banj
I don ' t get degree for woman
Właśnie studiuję kobiecą fizjonomię.
Niech idą za mną do klubów, niech zdejmą dla mnie stringi.
Nawet ci, których O mnie proszą, każą mi mówić sekret mojej melodii.
Powiedz im o Koko o Ah powiedz im o Koko
Powiedz im o Koko o Ah powiedz im o Koko
HOOK: Don Jazzy
D Banj, powiedz im de koko
I say make you Strand them the koko
D Banj, powiedz im de koko
/ Align = "left" /
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, ona wo le tongolo
Omoge WABI make me tongolo
As I dey waka for the road
I see one baby o Her name na no be small
Dlaczego, bo jest dobra, nie bądź mała
Kiedy jej front, nie bądź mały
"When her backside, no be small"
I przędza am The truth and i przędza am the fact
And I yarn am, no be small
She no Wan gree my own o Until I yarn am De koko, no be small
Shee, you want know de koko ah Shee, you want know de koko
Shee, make I tell you DE koko Ah Make I tell you de koko
HOOK: Don Jazzy
D Banj, powiedz im de koko
I say make you Strand them the koko
D Banj, powiedz im de koko
/ Align = "left" /
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, ona wo le tongolo
Omoge WABI make me tongolo
Słuchaj, Słuchaj
Mo wa
Yes mo wa gitfted
Sheri kini mi, oma gbe e
Sheridan
Igo oju e, mafile tinted
Chłopak EH, Gan Sowa eksmitowany
Se ko mo pe, Dbanj jest uzależniony
Te ba so pe no, Mawa persistent
Moni iyawo n' le, don ' t get me twisted
Powiedz im o Koko o Ah powiedz im o Koko
Powiedz im o Koko o Ah powiedz im o Koko
HOOK: Don Jazzy
D Banj, powiedz im de koko
I say make you Strand them the koko
D Banj, powiedz im de koko
/ Align = "left" /
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, ona wo le tongolo
Omoge WABI make me tongolo
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wale tongolo
Omoge wa je a tongolo
Repeat Chorus 4x