Fela Kuti — Beasts of No Nation tekst piosenki i tłumaczenie

Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "Beasts of No Nation", wykonawca: Fela Kuti.

Tekst piosenki

Ah- Let’s get now into another, underground spiritual game
Just go to help me the answer, go to say, «Aiya-kata" — Oh ya
O’feshe-Lu
AIYA-KATA *(after each line)
O’feshe- g’Ba
O’feshe-Woh
AIYA-KATA *(after each line)
O’feshe-Weng
Aiya kata
Aiya Koto
Aiya Kiti
Aiya Kutu
O’feshe-Lu
AIYA-KATA *(after each line)
O’feshe- g’Ba
Basket mouth wan start to leak again, oh-
BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
Abi** you don forget I say I sing, ee-oh **(is it not)
BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
Oh, I sing, I say, I go my mouth like basket, ee-oh, Malan Bia-gbe-re
Basket mouth wan start to leak again, oh-
BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
Fela, wetin you go sing about?
DEM GO WORRY ME… *(after each line)
Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry
DEM GO WORRY ME *(After each line)
Dey wan to make us sing about prison
Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town
Dey wan to know about prison life
Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town
Fela, wetin you go sing about?
DEM GO WORRY ME
Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry
The time weh I dey, for prison, I call am «inside world»
The time weh I dey outside prison, I call am «outside world»
Na craze world, na be outside world
CRAZE** WORLD *(after each line) / **(crazy)
Na be outside- da police-i dey
Na be outside- da soldier dey
Na be outside- da court dem dey
Na be outside- da magistrate dey
Na be outside- da judge dem dey
Na craze world be dat
Na be outside- Buhari dey
Na craze man be dat
Animal in craze-man skin-i
Na craze world be dat
Na be outside- Idia-gbon dey
Na craze man be dat- oh
Animal in craze-man skin-i
Na craze world be dat
Na be outside- dem find me guilty
Na be outside- dem jail me five years
Na be outside-dem judge dey beg ee-o
Na craze world be dat, Na craze world be dat
Na be outside- dem kill dem students
Soweto, Zaria, and Ife
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat
Na be outside- all dis dey happen
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh…
Make you hear this one
War against indiscipline, ee-oh
Na Nigerian government, ee-oh
Dem dey talk ee-oh
«My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline»
Na Nigerian government, ee-oh
Dem dey talk be dat
«My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline»
I never hear dat before- oh
Make Government talk, ee-oh
«My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline»
Na Nigerian government, ee-oh
Dem dey talk be dat
Which kind talk be dat- oh?
Craze talk be dat ee-oh
Na animal talk be dat

Tłumaczenie tekstu piosenki

Ah-przejdźmy teraz do kolejnej, podziemnej gry duchowej
/ Align= "left" /
O ' feshe-Lu
AIYA-KATA *(po każdej linii)
O 'feshe-g' BA
O ' feshe-Woh
AIYA-KATA *(po każdej linii)
O ' feshe-Weng
Aiya kata
Aiya Koto
Aiya Kiti
Aiya Kutu
O ' feshe-Lu
AIYA-KATA *(po każdej linii)
O 'feshe-g' BA
Basket mouth Wan start to leak again, oh-
BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
/ Align = "center" bgcolor = "# e0ffe0 " / cesarz Chin / / align = center / )
BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
Oh, I sing, I say, I go my mouth like basket, EE-oh, Malan Bia-gbe-re
Basket mouth Wan start to leak again, oh-
BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
Fela, idziemy śpiewać?
DEM go WORRY ME ...* (after each line)
Dem go worry me, worry me -- worry, worry, worry, worry
DEM go WORRY ME *(po każdej linijce)
Dey wan to make us sing about prison
Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town
Dey wan to know about prison life
Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town
Fela, idziemy śpiewać?
DEM GO WORRY ME
Dem go worry me, worry me -- worry, worry, worry, worry
Czas, w którym spędzam w więzieniu, nazywam "światem wewnątrz".»
Kiedy wyjeżdżam poza więzienie, nazywam mnie "światem zewnętrznym".»
Na craze world, na be outside world
CRAZE * * WORLD * (after each line) / * * (crazy)
Na be outside-da police-i dey
Na be outside-da soldier dey
Na be outside-da court dem dey
Na be outside-da Dey
Na be outside-da judge dem dey
Na craze world be dat
Na be outside-Buhari dey
Na craze man be dat
Animal in craze-Man skin-i
Na craze world be dat
Na be out - Idia-gbon dey
Na craze man be dat-oh
Animal in craze-Man skin-i
Na craze world be dat
Na be outside-dem find me guilty
Na be outside-dem jail me five years
Na be outside-dem judge dey beg ee-o
Na craze world be dat, Na Craze world be dat
Na be outside-dem kill dem students
Soweto, Zaria i Ife
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat
Na be outside-all dis dey happen
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh
Na craze world be dat, ee-oh…
"Make you hear this one"
Wojna z niezdyscyplinowaniem, ee-oh
Na
Dem dey talk ee-oh
"Moi ludzie to my-e-mniej, moi ludzie to sens-ja-mniej, moi ludzie to niezdyscyplinowani»
Na
Dem dey talk be dat
"Moi ludzie to my-e-mniej, moi ludzie to sens-ja-mniej, moi ludzie to niezdyscyplinowani»
Nigdy wcześniej tego nie słyszałem.
Zmuś rząd do gadania, ee-oh
"Moi ludzie to my-e-mniej, moi ludzie to sens-ja-mniej, moi ludzie to niezdyscyplinowani»
Na
Dem dey talk be dat
Co to za gadka?
Craze talk be dat ee-oh
Na animal talk be dat