Fela Kuti — Government Chicken Boy tekst piosenki i tłumaczenie

Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "Government Chicken Boy", wykonawca: Fela Kuti.

Tekst piosenki

Kukuru uku
Everybody wake up in time to see
Kukuru uku
It’s time to put our heads together
Meetin’oh
Kukuru uku
It’s time to put our heads together
Meetin’oh
Meetin’oh
Meetin’oh
Make our life go dey better
Meetin’oh
Better life make dey fine go
Mugu oh oh
Make nobody go dey fool us
Mugu oh oh
Make nobody make us fools
Meetin’oh
Make our life go dey better
Meetin’oh
Better life make dey fine go
Mugu oh oh
Make nobody go dey fool us
Mugu oh oh
Make nobody make us fools
Mugu mugu mugu mugu mugu mugu mugu
Kukuru uku
Everybody wake up in time to see
Kukuru uku
It’s time to put our heads together
Meetin’oh
Meetin’oh
Kukuru uku
It’s time to put our heads together
Meetin’oh
Da mi lowun, da mi lowun
Da mi lowun, ah, ah, ah
As you wear your watch
And look the time
6 P.M. chicken quench
Kukuru uku
Crooked life, crooked show
Gata gata way, na chicken style
Kukuru uku
Since the time dem born am
Na back him hand him dey dey
Kukuru uku
The only time wey him hand dey for side
Na when him dey run from fear
Kukuru uku
Try to fly na wahala for am
Na mouth him go take him land
Kukuru uku
Show am plenty chop, na small sens he gets
Na one by one him go chop
Kukuru uku
As he will chop am one by one
Somebody go sweep am from him mouth
Kukuru uku
Now the picture of chicken na begs for you to see
Kukuru uku
My friend tell me … all over… offices dey
1. Okan
Ministery
2. Eji
N.B.C. (Nigerian Broadcasting Corporation)
3. Eta
N.B.C. (Nigerian Television Authority)
4. Erin
N.E.P.A. (National Electric Power Authority)
5. Maarun
Water works
6. Mefa
T.N.T
7. Medje
Police force
8. Medjo
Nigerian Army
9. NSO
Nigerian Navy
10. Mewa
Nigerian Airforce
1. Okan
Maja Maja
2. Eji
N.S.O. (Nigerian Security Organisation)
3. Eta
Assembly
4. Erin
Senator
5. Maarun
Parlementarian
6. Mefa
Permanent secretary
7. Medje
Speaker an’co
8. Medjo
President
9. NSO
9. NSO
10. Mewa
Leekansi o
1. Okan
Daily Times
2. Eji
New Nigeria
3. Eta
Punch n’co
4. Erin
Nigerian tribune
5. Maarun
Reporter
6. Mefa
Editor
7. Medje
Secretary
8. Medjo
Gbogbowon
9. NSO
NSO
10. Mewa
Inside these offices
See some people who dey work
Some good people
And some bad people who dem dey
The good people na wahala he be for them
An' the bad people na them dey do
An this is we dey call who shaki shaki
Shaki Shaki don’t catch them
Dem let make you dey looko
Shaki Shaki don’t catch them
Him crooked
Shaki Shaki don’t catch them
Anywhere you see them dey
Shaki Shaki don’t catch them
Na back dem hand dem dey
Shaki Shaki don’t catch them
Dem let make you dey look dem
Shaki Shaki don’t catch them
Dem bendi
Shaki Shaki don’t catch them
Chicken style bendin
Shaki Shaki don’t catch them
Boy boy he bendin
Shaki Shaki don’t catch them
Oga dey come, yes sir
Shaki Shaki don’t catch them
Oga dey go, no sir
Shaki Shaki don’t catch them
Give me the file, yes sir
Shaki Shaki don’t catch them
That’s not the file, no sir
Shaki Shaki don’t catch them
Government can steal, yes sir
Shaki Shaki don’t catch them
Government can kill, yes sir
Shaki Shaki don’t catch them
Government Chicken Boy oh
Shaki Shaki don’t catch them

Tłumaczenie tekstu piosenki

Kukuru uku
"Everybody wake up in time to see"
Kukuru uku
Nadszedł czas, aby połączyć nasze głowy.
Meetin ' Oh
Kukuru uku
Nadszedł czas, aby połączyć nasze głowy.
Meetin ' Oh
Meetin ' Oh
Meetin ' Oh
Make our life go better
Meetin ' Oh
Better life make Dey fine go
Mugu oh oh
Make nobody go dey fool us
Mugu oh oh
Niech nikt nie robi z nas głupców.
Meetin ' Oh
Make our life go better
Meetin ' Oh
Better life make Dey fine go
Mugu oh oh
Make nobody go dey fool us
Mugu oh oh
Niech nikt nie robi z nas głupców.
Mugu mugu mugu mugu mugu mugu mugu mugu
Kukuru uku
"Everybody wake up in time to see"
Kukuru uku
Nadszedł czas, aby połączyć nasze głowy.
Meetin ' Oh
Meetin ' Oh
Kukuru uku
Nadszedł czas, aby połączyć nasze głowy.
Meetin ' Oh
Da mi lowun, da mi lowun
Da mi lowun, ah, ah, ah
# As you wear your watch #
# Patrz
18: 00, 18 sie 2006 (CEST)
Kukuru uku
Krzywe życie, krzywe show
Gata Gata way, na chicken style
Kukuru uku
Since the time dem born am
Na back him hand him dey dey
Kukuru uku
/ Align = "left" /
Na when him dey run from fear
Kukuru uku
Spróbuj latać na wahala dla am
Na mouth him go take him land
Kukuru uku
Show am plenty chop, na small sens he gets
Na
Kukuru uku
Jak on rąbnie jednego po drugim
Niech ktoś zamiecie am z jego ust.
Kukuru uku
Teraz zdjęcie kurczaka na błaga dla ciebie, aby zobaczyć
Kukuru uku
Mój przyjaciel powiedział mi ... w całym ... biurze dey
1. Okan
Ministry
2. Eji
N. B. C. (Nigerian Broadcasting Corporation)
3. Eta
N. B. C. (Nigeryjski Urząd Telewizyjny)
4. Erin
N. E. P. A. (National Electric Power Authority)
5. Maarun
Roboty wodne
6. Mefa
T. N. T
7. Medje
Siły policyjne
8. Medjo
Armia Nigeryjska
9. NSO
Nigeryjska Marynarka Wojenna
10. Mewa
Nigeryjskie Siły Powietrzne
1. Okan
Maja Maja
2. Eji
N. S. O. (Nigeryjska Organizacja Bezpieczeństwa)
3. Eta
Montaż
4. Erin
Senator
5. Maarun
Parlementarian
6. Mefa
Stały sekretarz
7. Medje
Przewodniczący an ' co
8. Medjo
Prezydent
9. NSO
9. NSO
10. Mewa
Leekansi o
1. Okan
Czasy Dzienne
2. Eji
Nowa Nigeria
3. Eta
Punch n ' co
4. Erin
Trybuna Nigerii
5. Maarun
Reporter
6. Mefa
Edytor
7. Medje
Sekretarz
8. Medjo
Gbogbowon
9. NSO
NSO
10. Mewa
Wewnątrz tych biur
Zobacz też
Niektórzy dobrzy ludzie
I niektórzy źli ludzie, którzy dem dey
The good people na wahala he be for them
A ' źli ludzie na ich dey do
An this is we dey call who shaki shaki
Shaki Shaki don ' t catch them
Dem let make you dey looko
Shaki Shaki don ' t catch them
On
Shaki Shaki don ' t catch them
Gdziekolwiek je zobaczysz.
Shaki Shaki don ' t catch them
Na back dem hand dem dey
Shaki Shaki don ' t catch them
Dem let make you Dey look dem
Shaki Shaki don ' t catch them
Dem bendi
Shaki Shaki don ' t catch them
Chicken style bendin
Shaki Shaki don ' t catch them
Boy boy he bendin
Shaki Shaki don ' t catch them
Oga Dey come, Yes sir
Shaki Shaki don ' t catch them
Oga dey go, no sir
Shaki Shaki don ' t catch them
Daj mi akta, tak jest.
Shaki Shaki don ' t catch them
To nie są akta, proszę pana.
Shaki Shaki don ' t catch them
Rząd może kraść, tak jest.
Shaki Shaki don ' t catch them
Rząd może zabijać, tak jest.
Shaki Shaki don ' t catch them
Government Chicken Boy oh
Shaki Shaki don ' t catch them