Fela Kuti — Noise for Vendor Mouth tekst piosenki i tłumaczenie
Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "Noise for Vendor Mouth", wykonawca: Fela Kuti.
Tekst piosenki
Dem say we be hooligans, we no talk, we no answer
Dem go call us ruffians, we no talk, we no answer
Dem go call us hemp smokers, we no talk, we no answer
Dem go call us prostitutes, we no talk, we no answer
We dey work oooo, we no talk, we no answer
We dey work very hard oooo, we no talk, we no answer
Now we go answer, now we go talk oooo
Now we go talk oooo, now we go answer
The big big men dey fight, Who I be? Who are you?
The VIP sef dey fight. Who I be? Who are you?
The parliamentarians dey fight. Who I be? Who are you?
Dem break chair, dem break window. Who I be? Who are you?
Now we go answer, now we go talk oooo
Now we go talk oooo, now we go answer
Ariwo ariwo
Ariwo ariwo
I say noise for vendor mouth
I say noise for vendor mouth
Him vendori woooo
Him vendori woooo
Dem no know we before abi how dey lie (You no lie)
Abi how dey lie (You no lie)
Abi how dey lie (You no lie)
Abi how dey lie (You no lie)
Abi how dey lie (You no lie)
Tłumaczenie tekstu piosenki
Dem say we be hooligans, we no talk, we no answer
Dem go call us rufians, we no talk, we no answer
Dem go call us hemp smokers, we no talk, we no answer
Dem go call us prostitutes, we no talk, we no answer
We dey work oooo, we no talk, we no answer
Pracujemy bardzo ciężko oooo, nie rozmawiamy, nie odpowiadamy
Teraz odpowiadamy, teraz gadamy ooooo
Teraz idziemy rozmawiać oooo, teraz odpowiadamy
/ Align = "center" bgcolor = "# e0ffe0 " / cesarz chin / / align = center / Kim jesteś?
Walka VIP sef dey. Kim jestem? Kim jesteś?
Parlamentarzyści walczą. Kim jestem? Kim jesteś?
Dem rozbite krzesło, dem rozbite okno. Kim jestem? Kim jesteś?
Teraz odpowiadamy, teraz gadamy ooooo
Teraz idziemy rozmawiać oooo, teraz odpowiadamy
Ariwo ariwo
Ariwo ariwo
I say noise for vendor mouth
I say noise for vendor mouth
On
On
Dem no know we before abi how Dey lie (You no lie)
Abi how Dey lie (You no lie)
Abi how Dey lie (You no lie)
Abi how Dey lie (You no lie)
Abi how Dey lie (You no lie)