Nneka — Niger Delta tekst piosenki i tłumaczenie
Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "Niger Delta", wykonawca: Nneka.
Tekst piosenki
Dem come fish our water empty,
Dem come chop our oil plenty,
Come take resources away,
Come take all our riches
Dem come use us as dem store
For raw material to make them rich
Oh brother, brother, bross wetin
Sister, sister, sis
Wetin we dey do the the the
Wetin we dey do dem thief thief
Where we dey wen dem own own us What we sow na I we go reap
Tell me wetin I go do
Cos I dey loss in the sins in the flesh of the world
Lord, forgive wouldn’t save my soul from dying
Kai, oga suffri oh, oga suffri oh, oga suffri oh,
It don teh wen u dey do me like dis
Oh but right now I no go take am no more
I go open my mouth go tell u wetin I dey feel
Wetin we dey do the the the
Wetin we dey do dem thief thief
Where we dey wen dem own own us What we sow na I we go reap
See, tell me, see wen we notice, see wetin dem do us Where dem come take us, dem take us go iyunda,
Use as dem slave
Choir
Wetin we do dem
Wetin dem do us
Tłumaczenie tekstu piosenki
Dem come Fish our water empty,
Dem come chop our oil plenty,
Chodź, zabierz zasoby.,
Weź wszystkie nasze bogactwa.
Dem come use us as dem store
Na surowiec, by je wzbogacić.
Bracie, bracie, bross wetin
Siostro, siostro, siostro
Wein we dey do the the the
Wetin we Dey do dem thief thief
Where we dey wen dem own own us What we SIW na I we go reap
Powiedz mi wetin i go do
/ Bo tracę w grzechach / w ciele świata
Panie, wybacz nie ocaliłby mojej duszy przed śmiercią
Kai, oga suffri oh, oga suffri oh, oga suffri oh,
It don teh wen u dey do me like dis
Oh but right now I no go take am no more
I go open my mouth go tell u wetin I dey feel
Wein we dey do the the the
Wetin we Dey do dem thief thief
Where we dey wen dem own own us What we SIW na I we go reap
Widzisz, powiedz mi, widzisz Wen zauważamy, widzisz wetin dem do Us Where dem come take us, dem take us go iyunda,
Użyj jako dem slave
Chór
Wetin we do dem
Wetin dem do us