P-Square — Why E Be Say tekst piosenki i tłumaczenie
Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "Why E Be Say", wykonawca: P-Square.
Tekst piosenki
Uuh yea yea, no I don die
Uuh yea
Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say
(Why e be say)
The way I living are not supposed to be the way you and I are still living
(Why e be say)
The leaders just dey chop money dey go because they think we all no dey see them
(Why e be say)
They took away our right and make silly promises, they want us to believe them
Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try
Corruption na frustration na dey bring back condition is what we are feeling
(Why e be say) Some people just sit down, just dey look
Day and night they staring at the ceiling
(Why e be say) They look into our eyes and tell us say e go better while they
are baggers still stealing
Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try
I don die ei Why e be say anytime we want do wetin we go do
Or say wetin wey we go say (na big lie ei)
The wrong thing be say them no want make we dey do Wetin we go do or say wetin wey we go say
The right thing be say we supposed to do Wetin we go do or say wetin wey we go say
Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say
(The wrong thing be say)
We dey dey fight dey try to kill each other
When we supposed to love one another
(The wrong thing be say)
Because them no dey go worship together
Every brother try to kill their fellow brother
(The wrong thing be say)
Even as we still dey dey suffer
We still dey try to rob one another
Why, my brother, why you dey chook eye for your brother
While the leaders dey dey chop wona bread and butter
In our society, make we dey try and live like one family
What a tragedy, with our wealth we still dey live in poverty
(The wrong thing be say) As poor ones dey hala, the rich ones dey hammer (yes o)
The wrong thing be say things dey scatter
The wrong thing be say we no dey bther
I don die ei Why e be say now, why e be say
See the wrong thing be say
But the right thing, the right thing, the right thing be say
All man supposed to get money, all man supposed to dey joli
(The right thing be say)
All man supposed to get motor, all man supposed to dey kolo
(The right thing be say)
We supposed to get energy and power, supposed to get better rod and mortar
Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try
I don die
Tłumaczenie tekstu piosenki
Uuh yea yea, no I don die
Uuh yea
* Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say *
(Why e be say)
To, jak żyję, nie powinno być tak, jak ty i ja nadal żyjemy.
(Why e be say)
Liderzy po prostu rozdrabniają pieniądze, bo myślą, że my ich nie widzimy.
(Why e be say)
Zabrali nam prawo i złożyli głupie obietnice, chcą byśmy im uwierzyli.
Dlaczego niektórzy ludzie kłamią?
Dlaczego mówią, że niektórzy nie próbują?
Korupcja na frustracja na dey przywrócić stan jest to, co czujemy
Niektórzy ludzie po prostu siadają, tylko patrzą.
Dzień i noc wpatrują się w sufit
Patrzą nam w oczy i mówią, że lepiej im idzie.
workowcy wciąż kradną.
Dlaczego niektórzy ludzie kłamią?
Dlaczego mówią, że niektórzy nie próbują?
Nie chcę umierać.
Or say wetin wey we go say (na big lie ei)
"The wrong thing be say them no want make we Dey do Wetin we go do or say wetin WEY we go say
"The right thing be say we supposed to do Wetin we go do or say wetin WEY we go say
* Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say *
(The wrong thing be say)
Walczymy, próbujemy się pozabijać.
When we supposed to love each another
(The wrong thing be say)
Because them no dey go worship together
Każdy brat próbuje zabić swojego brata.
(The wrong thing be say)
Nawet gdy wciąż cierpimy
Wciąż próbujemy się obrabować.
Dlaczego, mój bracie, dlaczego uważasz oko za swojego brata
Podczas gdy przywódcy dey Dey chop wona chleb i masło
W naszym społeczeństwie staramy się żyć jak jedna rodzina.
Co za tragedia, z naszym bogactwem nadal żyjemy w biedzie
(The wrong thing be say) jako biedni Dey hala, bogaci Dey hammer (yes o)
The wrong thing be say things Dey scatter
"The wrong thing be say we no dey bther"
Nie umieram, Dlaczego mam mówić teraz, dlaczego mam mówić?
Zobacz też
But the right thing, the right thing, the right thing be say
Wszyscy ludzie powinni dostawać pieniądze, wszyscy ludzie powinni dej joli
(The right thing be say)
/ Align = "left" /
(The right thing be say)
Powinniśmy zdobyć energię i moc, powinniśmy mieć lepszy pręt i zaprawę.
Dlaczego niektórzy ludzie kłamią?
Dlaczego mówią, że niektórzy nie próbują?
I don die