Sound Sultan — Mothaland tekst piosenki i tłumaczenie

Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "Mothaland", wykonawca: Sound Sultan.

Tekst piosenki

ajo o dabile ee
no matter where u go, make u try come back area o
area o
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
how i wish… say… i fit reach u anywhere u de e
u de… eee
far away. ee e…
that one no say make u de bone area o
Motherland e oo (na your area)
Chinedu somebody borrow u ego
make u take carry go Chicago
remember nnamdi sell him car
so u go go America
all these People wey been de raise u
still de stay for face me i face u
u promise say u no go fashi them
every other month u go de tachi them
Hillary wey u been promise to marry
still de wait, o' boy she don tarry
when she go see u, na inside ovation
u marry oyinbo from another nation.
use mago mago, get dough
now your oyinbo wife don know
next thing u know, she don go report u
Wetin u know, them don deport u
how i wish… say… i fit reach u anywhere u de e
u de… eee
far away. ee e…
that one no say make u de bone area o
Motherland e oo (na your area)
ajo o dabile ee
no matter where u go, make u try come back area o
area o o
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
u been say na 1 year
e come turn to 2 years
e don go for seven years
but u de serve eleven years
even when your papa die
plus the tears your mama cry
Bayo for Chicago, them de miss u for okoko o
Biodun for Canada
your mama still de wonder
igba wo lo tơ ma pada o
remember for naija, u get iyawo
ko da bi ile, ko da bi ile, ko da bi ile e, ko da bi ile, ko da bi ile e,
ko da bi ile e, ajo o ma da bi ile e
how i wish… say… i fit reach u anywhere u de e
u de… eee
far away. ee e…
that one no say make u de bone area o
Motherland e oo (na your area)
ajo o dabile ee
no matter where u go, make u try come back area o
area o o
na naija aa ah aa
ti ode ba ti le pada wale o
wale o oo uh o
u say u go call e o
every body wait tire for your call
ote o, why u go like so o
from Germany… to carry coco enter yankee
but then coco burst for your be-le
rest in peace e o
fly away, i come wonder if one day u fit to come e o
your papa land, i understand say u de so far away
u gone a long long way from home, long long way from home, long long way from
home, long long way e ei

Tłumaczenie tekstu piosenki

ajo o dabile ee
nie ważne gdzie pójdziesz, sprawisz, że spróbujesz wrócić.
obszar o
na naija aa Ah aa
ti ode ba Ti le pada wale o
wale o oo uh o
jak chciałbym... powiedzieć ... pasuję do Ciebie gdziekolwiek.
u de ... eee
daleko stąd. ee e…
że one no say make u de bone area o
Ojczyzna e oo (na twoim obszarze)
Chinedu somebody borrow u ego
make u take carry go Chicago
pamiętaj, Nnamdi, sprzedaj mu samochód.
so u go Go America
/ align = "left" /
still de stay for face me I face u
obiecujesz, że nie będziesz ich modlił.
every other month u go de tachi them
Hillary wey
"still de wait, o' boy she don tarry"
when she go see u, na inside ovation
ożeń się z oyinbo z innego narodu.
użyj mago mago, zdobądź ciasto
teraz twoja żona oyinbo wie
/ align = "left" /
Wiesz, że cię deportują?
jak chciałbym... powiedzieć ... pasuję do Ciebie gdziekolwiek.
u de ... eee
daleko stąd. ee e…
że one no say make u de bone area o
Ojczyzna e oo (na twoim obszarze)
ajo o dabile ee
nie ważne gdzie pójdziesz, sprawisz, że spróbujesz wrócić.
obszar o o
na naija aa Ah aa
ti ode ba Ti le pada wale o
wale o oo uh o
na
2 lata
e don go for seven years
but u de serve eleven years
nawet gdy twój tata umrze
plus łzy twojej mamy płaczą
Bayo for Chicago, them de miss U for okoko o
Biodun dla Kanady
your mama still de wonder
igba wo lo tơ ma pada o
pamiętaj dla naija, u get iyawo
ko da bi ile, ko da bi ile, ko da bi ile e, ko da bi ile, ko da bi ile e,
ko da bi ile e, ajo o ma da bi ile e
jak chciałbym... powiedzieć ... pasuję do Ciebie gdziekolwiek.
u de ... eee
daleko stąd. ee e…
że one no say make u de bone area o
Ojczyzna e oo (na twoim obszarze)
ajo o dabile ee
nie ważne gdzie pójdziesz, sprawisz, że spróbujesz wrócić.
obszar o o
na naija aa Ah aa
ti ode ba Ti le pada wale o
wale o oo uh o
"you say u GO call e o"
every body wait tire for your call
ote o, why u go like so o
z Niemiec ... by nieść coco enter yankee
ale wtedy coco pękła dla Twojego be-le
spoczywaj w pokoju
* odlatuj, przychodzę * * zastanawiam się, czy pewnego dnia *
twoja ojczyzna, rozumiem, że mówisz tak daleko
u gone a long long way from home, long long way from home, long long way from
home, long long way