The Motet — Kalakuta Show tekst piosenki i tłumaczenie
Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "Kalakuta Show", wykonawca: The Motet.
Tekst piosenki
Make we talk something
We never talk before and
We dey see am everyday
(Ahh…Ohhh…Sh-sh-sh-sh-sh)
Look de man he dey waka
Hungry dey run for him face
Him pepeye* cap for him head
Him khaki woolen shirt for him body
Him trouser dey fly above him knee
The people wey employ da man
Give him permit to carry the thing
Weh bad
Dem give him permit to carry baton
Dem give him permit to carry tear-gas
Dem give him permit to carry bullet
Him fit carry basket for protection too
Na so we dey see am every day
No so he dey happen every day
One day
One day
The whole thing change
One day
One day
The whole thing change
One day
One day- Kalakuta Show
One day
One day
Kalakuta Show
Kalakuta Show
Dem make sure dem
Use tear-gas, baton & bullet
Dem use them basket
For protection too
Dem do one thing
Dem never do before
Dem-o hire … axe-o… dem-o bring… cutlass
Kalakuta show-o-o
Kalakuta show (una na na na na na na na na)
Kalakuta Show (2x)
Babu wire dem-o cut
Look fence dem break
Look gate dem fall
Everybody dey run
Look head dem break
Look blood him dey flow
Kalakuta show o-o
Kalakuta show
Na na na na na na na
Look loya** him dey come **(lawyer)
Him he loya him dey come
Look loya dem beat
Look loya him dey run
Look loya him dey run
Kalakuta show o-o
Kalakuta show
Organ solo
Sax solo
End with bass/percussion under solo sax
Tłumaczenie tekstu piosenki
"Make we talk something"
Nigdy wcześniej nie rozmawialiśmy.
We dey see am everyday
(Ahh ... Ohhh ... Sh-sh-sh-sh-sh)
# Patrz de man he dey waka
Hungry dey run for him face
On
Him khaki wełniana koszula dla jego ciała
On
The people weey employ da man
Daj mu pozwolenie na noszenie tego.
Weh bad
Dem give him permit to carry baton
/ Align = "left" /
Dem give him permit to carry bullet
Do obrony pasował też koszyk.
Na so we dey see am every day
Nie, więc to się zdarza codziennie.
Pewnego dnia
Pewnego dnia
Wszystko się zmienia.
Pewnego dnia
Pewnego dnia
Wszystko się zmienia.
Pewnego dnia
One day-Kalakuta Show
Pewnego dnia
Pewnego dnia
Kalakuta Show
Kalakuta Show
Dem make sure dem
RTCN Bełchatów
Dem use them basket
Dla ochrony też
Dem do one thing
Dem never do before
Dem-o hire ... axe-o... dem-o bring ... cutlass
Kalakuta show-o-o
Kalakuta show (una na na na na na)
Kalakuta Show (2x)
Babu wire dem-o cut
# Patrz fence dem break
# Patrz gate dem fall
Everybody dey run
# Patrz head dem break
# Patrz blood him Dey flow
Kalakuta show o-o
Kalakuta show
Na na na na na na na na
# Patrz loya (prawnik))
Him he loya him Dey come
# Patrz loya dem beat
# Patrz loya him Dey run
# Patrz loya him Dey run
Kalakuta show o-o
Kalakuta show
Solo organowe
Sax solo
End with bass / percussion under solo sax