Tu Face Idibia — Ihe Neme tekst piosenki i tłumaczenie

Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "Ihe Neme", wykonawca: Tu Face Idibia.

Tekst piosenki

I love you… I love you
Thank you… thank you
I love you
Thank you Thank you Thank you
Merci beaucoup
Obrigado
Gracias
Dan keso
I love you
Thank you
Me I love the stereo
To the people on stereo
Make dem people no forget o
Make dem dance like sey no tomorrow
No be small thing
To be giving all the people what them wanting
Cos I know you know sey this na live show
For sure e no be Eenie Minnie Manie mo
Whether from Kano or from Toronto
Shege yaro
Nothing like gidigbo
This jam that you feeling
No be beans oh
Cos in one time
I go change the beat oh
Abi no be change Wey you want?
Change is always constant
Omo change your style and change your pattern
Sing
Ihe neme
Ebelebe nya
Something want to happen
And its something I cannot tell you oh
Cos its something very very heavy oh
Ihe neme
Ebelebe nya
If there’s something you want to do
Make sure that W4, you got the control
No time for story eh
No time for story
Sugar na jedi o
Make sure you are ready?
Make you no miss something eh
No time for story
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready?
Make you no miss something eh
I never see anything
Them never know wetin you want
Them never know what wetin wan touch them
Wan hit them
Want follow them
No be small thing
We be giving all the people what them wanting
Cos I know you know sey this na live show
For sure e no be Eenie Minnie Manie mo
Whether from Kano or from toronto
Shege yaro
Nothing like gidigbo
This jam that you feeling
No be beans oh
Cos in one time
I go change the beat oh
Ihe neme
Ebelebe nya
Something want to happen
And its something I cannot tell you oh
Cos its something very very heavy oh
Ihe neme
Ebelebe nya
If there’s something you want to do
Make sure that W4 got the control
No time for story oh
No time for story
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready?
Make you no miss something
No time for story
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready?
Make you no miss something eh
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro oh
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro oh
Ihe neme
Ebelebe nya
Something want to happen
And its something I cannot tell you oh
Cos its something very very heavy oh
Ihe neme
Ebelebe nya
If there’s something you want to do
Make sure that W4 got the control
No time for story oh
No time for story eh
Sugar na jedi o
Make sure you are ready eh?
Make you no miss something
No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure you are ready?
Make you no miss something eh

Tłumaczenie tekstu piosenki

Kocham cię ... kocham cię
Dziękuję.
Kocham Cię.
Dziękuję. dziękuję. dziękuję.
Merci beaucoup
Obrigado
Gracias
Dan keso
Kocham Cię.
Dziękuję.
Me I love the stereo
To the people on stereo
Make dem people no forget o
Make dem dance like SeY no tomorrow
No be small thing
Dać wszystkim ludziom to, czego chcą.
Cos I know you know SeY this on live show
For sure e no be ENE Minnie Manie mo
Czy z Kano czy z Toronto
Shege yaro
Nie ma to jak gidigbo
This jam that you feeling
No be beans oh
Cos in one time
Idę zmienić rytm.
Abi no be change Wey you want?
Zmiana jest zawsze stała
Omo Zmień swój styl i zmień swój wzór
Śpiew
Ihe neme
Ebelebe nya
Something want to happen
I to jest coś, czego nie mogę ci powiedzieć.
Bo to coś bardzo, bardzo ciężkiego.
Ihe neme
Ebelebe nya
Jeśli chcesz coś zrobić
Upewnij się, że W4, masz kontrolę
No time for story eh
No time for story
Sugar na jedi o
Upewnić się, że jesteś gotowy?
"Make you no miss something eh"
No time for story
Sugar na jedi eh
Upewnić się, że jesteś gotowy?
"Make you no miss something eh"
Nigdy nic nie widzę.
Oni nigdy nie wiedzą, że chcesz
Nigdy nie wiedzą, co wetin chce ich dotknąć.
Wan ich uderzył.
Chclno
No be small thing
Dajemy wszystkim ludziom to, czego chcą.
Cos I know you know SeY this on live show
For sure e no be ENE Minnie Manie mo
Czy z Kano czy z toronto
Shege yaro
Nie ma to jak gidigbo
This jam that you feeling
No be beans oh
Cos in one time
Idę zmienić rytm.
Ihe neme
Ebelebe nya
Something want to happen
I to jest coś, czego nie mogę ci powiedzieć.
Bo to coś bardzo, bardzo ciężkiego.
Ihe neme
Ebelebe nya
Jeśli chcesz coś zrobić
Upewnij się, że W4 ma kontrolę
No time for story oh
No time for story
Sugar na jedi eh
Upewnić się, że jesteś gotowy?
"Make you no miss something"
No time for story
Sugar na jedi eh
Upewnić się, że jesteś gotowy?
"Make you no miss something eh"
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro oh
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro oh
Ihe neme
Ebelebe nya
Something want to happen
I to jest coś, czego nie mogę ci powiedzieć.
Bo to coś bardzo, bardzo ciężkiego.
Ihe neme
Ebelebe nya
Jeśli chcesz coś zrobić
Upewnij się, że W4 ma kontrolę
No time for story oh
No time for story eh
Sugar na jedi o
Upewnij się, że jesteś gotowy.
"Make you no miss something"
No time for story eh
Sugar na jedi eh
Upewnić się, że jesteś gotowy?
"Make you no miss something eh"