UGO — Rain on Me tekst piosenki i tłumaczenie
Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "Rain on Me", wykonawca: UGO.
Tekst piosenki
No let another man confuse you
No let another man replace you
They want to bring you down use you elevate oh You drop another one, they want to duplicate you
My brother, no conform oh You see all this your style, ómó na confirm oh Na Baba God all these songs dey come from oh I never play it safe, I no be condom oh As long as you remain a fighter
Look to Baba God to take you higher
Never trust a man, even your father
To ba ló sun peren, dem go chop you like ofada
Na normal thing to run into problem
Never look to man to help you solve them
Cos demma put you on a long thing if you tell them
That’s why I’mma look up ina the sky and say
Holy Father, rain on me Change my life and set me free
All the people wey no want make I live long
Water carry them go All the people wey no want make I sing song
Water carry them go Oh na na naa na na na na. Naa
Oh na na na. Naa
Oh Lord, have mercy. Naa
Water carry them go Olosho power no fit rain on me
Òmuti power no fit rain on me Emere power no fit rain on me Rain on me, rain on me Who God has blessed, no man can curse
Steady moving no be by force
A patient dog never has to rush
But when your bone come, you better be ready to crush oh Na normal thing to run into problem
Never look to man to help you solve them
Cos demma put you on a long thing if you tell them
That’s why I’mma look up ina the sky and say
Holy father, rain on me Change my life and set me free
All the people wey no want make I live long
Water carry them go All the people wey no want make I sing song
Water carry them go Oh na na naa na na na na. Naa
Oh na na na. Naa
Oh Lord, have mercy. Naa
Water carry them go Oh na na naa na na na na. Naa
Na na na na. Naa
Oh Lord, have mercy. Naa
Water carry them go Holy father, rain on me Change my life and set me free
All the people wey no want make I live long
Go go All the people wey no want make I sing song
Oh na na na na naa. Naa
Na na na na na na. Naa
Holy Father. Naa
Water carry them go Anybody… Naa
Wey no want. Naa
Oh na na na. Naa
Oh na na oh na na na. Water carry them go Holy father, rain on me Change my life and set me free
All the people wey no want make I live long
Water carry them go Oh na na na na na na. Naa
Yee. Water carry them go Water carry them go Water carry them go oh.
Holy Father
Holy Father
Alright Holy Father
Tłumaczenie tekstu piosenki
Nie pozwól, by inny człowiek cię zmylił.
Nie, niech inny Cię zastąpi.
Oni chcą cię sprowokować użyj Cię wznieść o upuść kolejny, oni chcą cię duplikować
Mój bracie, no conform Oh you see all this your style, ómó na confirm oh Na Baba God all these songs Dey come from oh I never play it safe, I no be condom oh As long as you remain a fighter
Spójrz na Babę Boga, który zabierze cię wyżej
Nigdy nie ufaj człowiekowi, nawet swojemu ojcu.
To ba ló sun peren, dem go chop you like ofada
Na
Nigdy nie patrz na człowieka, który pomoże Ci je rozwiązać.
Bo demma przydzieliła Ci długą rzecz, jeśli im powiesz.
Dlatego spojrzę w niebo i powiem:
Ojcze Święty, deszcz na mnie odmieni moje życie i uwolni mnie
All the people wey no want make I live long
Woda nieść je idź wszyscy ludzie nie chcą, żebym śpiewał piosenkę
Woda je niesie.Oh na Na Naa na na na na. Naa
Oh na na na. Naa
Boże, miej litość. Naa
Woda nieść je go Olosho moc no fit rain on me
Òmuti moc nie pasuje deszcz na mnie Emere moc nie pasuje deszcz na mnie deszcz, deszcz na mnie, który Bóg pobłogosławił, nikt nie może przeklinać
Steady moving no be by force
Cierpliwy pies nigdy nie musi się śpieszyć.
Ale kiedy pojawi się twoja kość, lepiej być gotowym do zgniecenia Oh na normal thing to run into problem
Nigdy nie patrz na człowieka, który pomoże Ci je rozwiązać.
Bo demma przydzieliła Ci długą rzecz, jeśli im powiesz.
Dlatego spojrzę w niebo i powiem:
Ojcze Święty, deszcz na mnie odmieni moje życie i uwolni mnie
All the people wey no want make I live long
Woda nieść je idź wszyscy ludzie nie chcą, żebym śpiewał piosenkę
Woda je niesie.Oh na Na Naa na na na na. Naa
Oh na na na. Naa
Boże, miej litość. Naa
Woda je niesie.Oh na Na Naa na na na na. Naa
Na na na na. Naa
Boże, miej litość. Naa
Woda nieść je idź Ojcze Święty, deszcz na mnie Zmień moje życie i uwolnij mnie
All the people wey no want make I live long
# Go go All the people wey no want # # make I sing song #
Oh na na na na naa. Naa
Na na na na na na. Naa
Ojcze Święty. Naa
Woda nieść je iść każdy ... Naa
Nie chcemy. Naa
Oh na na na. Naa
Oh na na oh na na na. Woda nieść je idź Ojcze Święty, deszcz na mnie Zmień moje życie i uwolnij mnie
All the people wey no want make I live long
Woda je niesie.Oh na Na na na na na. Naa
Yee. Woda niesie je woda niesie je woda niesie je woda niesie je Oh.
Ojciec Święty
Ojciec Święty
/ Align = "Left" /