Ice Prince — No Die Tomorrow tekst piosenki i tłumaczenie

Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "No Die Tomorrow", wykonawca: Ice Prince.

Tekst piosenki

Chai!
Yes aii
They don’t know
My mommy tell me say,
Watch out for the snakes and watch out for the pythons
And jargo tell me say,
Open up me soul, when the people turn the mic on Zamani boy kill another one
Kicks with my louie and vuitton
Badman all of them around
Me take their words worth like ah dem quran
Charlie make i see space
Ati re the ball step
Make i introduce you to sammy, that be my jos friend
Rappers taking shots at me cause i’m killing i’m off them
Kpooyaka kpooyaka
Now this girl feeling like us fam
2015, na im be the question
My people dey anticipate who go be the next one
Well afterall, we know say allah dem go rig election
Upcoming artiste no fit afford money for session
See me i don’t fear another man
Cuz if i don die today, i no go die tomorrow
Make dem open up my yarn
Cuz if i don cry today, i no go lie tomorrow
Jehovah don bless my ramadan
Put me on top my base na na na
Make dem open up my yarn
Put me on top my game oh lord!
This was copied from free naija lyrics dot com
And i wonder why,
Some people dem thief money and dem ah carry dey go,
I wonder why…
Some people dem ah sleep for bridge with no place to go Politicians dem ah cover up the truth
We bringing up corruption in the youth
See the kind of money all of dem ah loot
Terrorist dem ah gather more recruit
Even if we diss them, shebi dem go listen
Before you know it, dem go say five billion is missing
And even if you suffer dem no go see am like big thing
Ask the people wey dey for jos, na we be victim
Zamani boy kill another one
And all their children instagram na louie and vuitton
See me no fear no badman, all of dem ah run
Government dey take their words but that one no be haram
See me i don’t fear another man
Cuz if i don die today, i no go die tomorrow
Make dem open up my yarn
Cuz me i don cry today, i no go lie tomorrow
Jehovah don bless my ramadan
Put me on top my base na na na
Make dem open up my yarn
Put me on top my game oh lord!
They shoot ah magazine, ban the gate to youth
Na na na na na na rain fall down
They shoot ah magazine, ban the gate to youth
Na na na na na… kpooyaka!
They bring me down
Shebi dem go cure my craze
Get your juju make you carry am go Jehovah dey surround my place
Yeah hey there,
They call me ice prince zamani
Kids call me ish prish,
They go like uncle ish prish
See me i don’t fear another man
Cuz if i don die today, i no go die tomorrow
Make dem open up my yarn
Cuz me i don cry today, i no go lie tomorrow
Jehovah don bless my ramadan
Put me on top my base na na na
Make dem open up my yarn
Put me on top my game oh lord!
Okay,
Me and my grip boyz,
We no dey look face
And if you bite this omo,
That one na tooth ache
See we are the warriors, we dey look up to 2face
But me and stickerboy na mostly hoodos we dey cook plate
Who gives a f*ck door; weak bar
Shebi na ice prince don dey become a big star
Shebi na meek mill don dey invite am come milly
How i go pay attention when niggas dey talk silly
Na which kind kpekere be this
Oh lesele be this…
Aii, Na which kind kpekere be this
Put me on top my game oh Na which kind kpekere be this,
Kpekere be this…
Aii, Na which kind kpekere be this
Na na na na na na… sammy gyan!
Put me on top my game oh…

Tłumaczenie tekstu piosenki

Chai!
Yes all
Nie wiedzą.
Moja mamusia powiedz mi,
Uważaj na węże i uważaj na pytony
A jargo powiedz mi,
Otwórz moją duszę, gdy ludzie włączą mikrofon do zamaniego, Zabij kolejnego.
Kicks z moim louie i vuitton
/ Align = "left" /
Me take their words worth like Ah dem Koran
Charlie make I see space
Ati re the ball step
Niech cię przedstawię sammy ' emu, to będzie mój przyjaciel jos.
Raperzy strzelają do mnie, bo zabijam.
Kpooyaka kpooyaka
Teraz ta dziewczyna czuje się jak nasza rodzina
2015, na im be the question
My people dey precide who go be the next one
W końcu wiemy, że say allah dem go rig
/ Align = "left" /
Nie boję się innego mężczyzny.
Bo jeśli dziś nie umrę, jutro nie umrę.
Make dem open up my yarn
Bo jeśli dziś nie płaczę, jutro nie kłamię.
Jehovah don bless my ramadan
Postaw mnie na szczycie mojej bazy na na na
Make dem open up my yarn
Postaw mnie na szczycie mojej Gry o Panie!
This was copied from free Naija lyrics Dot com
And I wonder why,
Some people dem thief money and dem ah carry dey go,
I wonder why…
Some people dem ah sleep for bridge with no place to go politycy dem ah cover up the truth
We bringing up corruption in the youth
# Patrz the kind of money # all of dem ah loot
/ Align = "left" /
Nawet jeśli ich dissujemy, shebi dem go listen
Zanim się obejrzysz, dem go say five billion is missing
I nawet jeśli będziesz cierpiał, nie zobaczysz mnie jak wielka rzecz.
Spytaj ludzi o jos, na we be victim
Zamani Boy kill another one
I wszystkie ich dzieci instagram na louie i vuitton
See me no fear no badman, all of dem ah run
/ Align = "left" /
Nie boję się innego mężczyzny.
Bo jeśli dziś nie umrę, jutro nie umrę.
Make dem open up my yarn
Bo dziś nie płaczę, jutro nie kłamię.
Jehovah don bless my ramadan
Postaw mnie na szczycie mojej bazy na na na
Make dem open up my yarn
Postaw mnie na szczycie mojej Gry o Panie!
Strzelają do ah magazine, zamykają wrota dla młodzieży
Na na na na na na na rain fall down
Strzelają do ah magazine, zamykają wrota dla młodzieży
Kpooyaka!
"They bring me down"
Shebi dem go cure my craze
Get your juju make you carry am go Jehovah Dey surround my place
Yeah hey there,
Nazywają mnie lodowy książę zamani.
Dzieciaki nazywają mnie ish prish,
Idą jak wujek ish prish
Nie boję się innego mężczyzny.
Bo jeśli dziś nie umrę, jutro nie umrę.
Make dem open up my yarn
Bo dziś nie płaczę, jutro nie kłamię.
Jehovah don bless my ramadan
Postaw mnie na szczycie mojej bazy na na na
Make dem open up my yarn
Postaw mnie na szczycie mojej Gry o Panie!
Dobrze.,
Me and my grip boyz,
We no dey look face
A jeśli ugryziesz tego omo,
Ten na ból zęba
Widzisz, jesteśmy wojownikami, wyglądamy jak 2face.
Ale ja i stickerboy NA głównie hoodos we dey cook plate
Who gives a f*ck door; weak bar
Shebi na ice prince don dey zostań wielką gwiazdą
Shebi na meek mill don Dey invite am come milly
"How i go pay attention when niggas Dey talk silly"
Na,
Oh lesele be this…
/ Align = "left" /
Put me on top my game oh na which kind kpekere be this,
Kpekere be this…
/ Align = "left" /
Sammy gyan!
"Put me on top my game"…