Karma — Bad as E Bad tekst piosenki i tłumaczenie

Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "Bad as E Bad", wykonawca: Karma.

Tekst piosenki

T mode on the beat
Oh no no
Hey hey
Naija ninja
Oh no no
hy hey
1 (Sound Sultan)
So remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Ehn So remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Said am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me Hey na na na na (2ce)
Said am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me Hey na na na na (2ce)
Pass me the beef make I knack am Making the people dey dance all over
Am loving you baby
You should be here with the champion lover
I wish you good luck like Jonathan
My people everywhere You dey
Abamburuwa
Abambukunu domhuta alafia sose
Soje
And every body wanna know who me Them say where I come from
Oya do those things that you do Looking fine
So many questions I dey here
Why you always combing your hair
I Say you never seen nothing yet
Seen nothing yet (2ce)
See e bad as e bad e o Everything wey we dey do we dey show class
We dey show class e o And good as e be…
Some people like to dey do like them know pass
But na them low pass o Tinini tanana stand for the camera
Ask me for date
Abi I be calender
Looku looku looku looku looku well well (2ce)
Dide ko bere ko fi ara jo Ah ko fi ara jo Gucci ni prada ni ko bragado
Ah ko si bragado
Dide ko bere ko fi ara jo Ah ko fi ara jo Gucci ni prada ni no bragado
Ah ko si bragado
(Sound Sultan)
See e bad as e bad e o Everything wey we dey do we dey show class
You dey show class e o And good as e be…
Some people like to dey do like them know pass
But na them low pass o Aint no party till we jump in it Fine fine girls wey dey form in it When they see us them dey loose all their form
finish
Omo dance no dey wait make the song finish
Girls dey like when we par… par…party
Eheh they calling me daddy
When we show haters more more mumsi
Eheh I rap them like mummy
So since we talking that family talk
Let’s shut them out and let the family talk
Naija ninjas my family good
Them wan break us mehn
How many stones
Too many kings abeg how many thrones
Only one karma
Abeg how many thrones
We stand up (2ce)
Only one karma
Abeg how many throne
See e bad as e bad e o Everything wey we dey do we dey show class
We dey show class e o And good as e be…
Some people like to dey do like them know pass
But na them low pass o 5 (Sound Sultan)
Say am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me Oh na na na na (2ce)
Said am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me Oh na na na na (2ce)
Sho remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Ehn sho remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Ehn for petesi
Indomix
For petesi
Ehn for petesi
Awa landlord petesi
Ehn…

Tłumaczenie tekstu piosenki

T mode on the beat
O Nie, Nie.
Hey hey
Ninja Naija
O Nie, Nie.
hy hey
1 (Dźwięk)
Więc pamiętaj lojosi
Nie mamy pieniędzy za kieszonkowe.
Teraz dostajemy pieniądze jak Dokpesi.
We be landlord for petesi
Ehn So remember lojosi
Nie mamy pieniędzy za kieszonkowe.
Teraz dostajemy pieniądze jak Dokpesi.
We be landlord for petesi
Said am loving the beefing
"Am loving the beefing"
The feeling the beefing is giving me Hey Na na na na (2008))
Said am loving the beefing
"Am loving the beefing"
The feeling the beefing is giving me Hey Na na na na (2008))
/ Podaj mi wołowinę, / sprawiam, że ludzie tańczą wszędzie.
"Am loving you baby"
Powinieneś być tutaj z mistrzem kochanką.
Życzę ci powodzenia, jak Jonathan.
My people everywhere You dey
Abamburuwa
Abambukunu domhuta alafia sose
Soje
I każde ciało chce wiedzieć, kim jestem. mówią, skąd pochodzę.
Oya do those things that you do Looking fine
Tyle pytań, które tu zadaję.
Dlaczego zawsze czeszesz włosy
I Say you never seen nothing yet
Seen nothing yet (2008))
Widzisz, jak jest źle, jak jest źle.
Pokażemy klasę i jesteśmy dobrzy.…
Niektórzy ludzie lubią je znać.
Ale na nich niskie Przejście o Tini tanana stanąć do kamery
Ask me for date
Abi I be calender
Looku looku looku well well (2006))
Dide ko bere ko fi ara jo Ah Ko fi ara Jo Gucci ni prada ni ko bragado
Ah ko si bragado
Dide ko bere ko fi ara jo Ah Ko fi ara Jo Gucci ni prada ni no bragado
Ah ko si bragado
(Dźwięk)
Widzisz, jak jest źle, jak jest źle.
Pokażesz klasę i będziesz dobra.…
Niektórzy ludzie lubią je znać.
Ale na nich niskie pass o Aint no party till we jump in it Fine fine girls wey Dey form in it When they see us they Dey loose all their form
finał
Omo dance no Dey wait make the song finish
Dziewczyny lubią, gdy imprezujemy.
Eheh they calling me daddy
Kiedy pokażemy hejterom więcej mumsi
Rapuję jak mamusia.
Więc skoro rozmawiamy o tej rodzinnej rozmowie
Zamknijmy ich i pozwólmy rodzinie mówić.
Naija ninjas my family good
Them wan break us mehn
Ile kamieni
Too many kings abeg how many thrones
Tylko jedna karma
Abeg how many thrones
We stand up (2008))
Tylko jedna karma
Abeg ilu TRON
Widzisz, jak jest źle, jak jest źle.
Pokażemy klasę i jesteśmy dobrzy.…
Niektórzy ludzie lubią je znać.
Ale na nich Niżni Przechód o 5 (dźwięk)
Say am loving the beefing
"Am loving the beefing"
The feeling the beefing is giving me Oh na na na na (2008))
Said am loving the beefing
"Am loving the beefing"
The feeling the beefing is giving me Oh na na na na (2008))
Shojosi
Nie mamy pieniędzy za kieszonkowe.
Teraz dostajemy pieniądze jak Dokpesi.
We be landlord for petesi
Ehn shojosi
Nie mamy pieniędzy za kieszonkowe.
Teraz dostajemy pieniądze jak Dokpesi.
We be landlord for petesi
Ehn dla petesi
Indomix
Petesi
Ehn dla petesi
Awa landlord petesi
Ehn…