Korede Bello — Godwin tekst piosenki i tłumaczenie

Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "Godwin", wykonawca: Korede Bello.

Tekst piosenki

Mavin…
Eh eh Eh eh.
Korede bello
Don jazzy again o Omo lope
Mega superstar o O na na o I don get alert…
God Win
And i don pay my rent…
God Win
Them been wan fall my hand but God Win
Them been wan kill my Joy but God Win
I say anything them do na God win ona God win ona God win o Anything them do na God Win ona God win ona God win o I don change my name to God
Win
And omo i don buy motor…
God
Win
Them say my market no go sell but God
Win
And them been say i no go blow, but God
Win them my broda
Make them try their luck my God go Win
My God win o My Lord win o Anything them do na God go Winna God win ona God win o As you don pass exam na God Win
And dem bin say you no go pass but God
Win
You wake up see today lasun na God Win
Robbers dey rob dem no see youbroda God Win
Dem no see you my sisterna God win ona God win ona God win o Anything them do na God win ona God win ona God win o As na your wedding day na God Win
And e don tey wey you dey find but God Win
So we go pop champagne today…
God Win
We go dance, dance, dance cause God Win over o Elelele
Anything you win na God Win
And if you win election my broda God Win
Like if you win contract my friend God Win
And if you check the countdown my broda na God Win
And if your market selelelena God win ona God win ona God win o Anything them do na God win ona God win ona God win o Why you no go dance, na God Win ona God win ona God win ona God win o Anything them do na God win ona God win ona God win o

Tłumaczenie tekstu piosenki

Mavin…
Eh eh Eh eh.
Korede bello
Don jazzy again o Omo lope
Mega superstar o O na na O I don get alert…
God Win
A ja nie płacę czynszu.…
God Win
Them been wan fall my hand but God Win
Them been wan kill my Joy but God Win
I say anything them do na God win ona na God win ona God win o Anything them do na God Win ona God win ona O I don change my name to God
Wygrana
And omo i don buy motor…
Bóg
Wygrana
Them say my market no go sell but God
Wygrana
And them been say i no go blow, but God
Win them my broda
Niech spróbują szczęścia mój Boże go Win
Mój Boże, wygraj o mój Panie, wygraj o wszystko, co zrobią na Boga, wygraj o mój Boże, wygraj o jak nie zdasz egzaminu na Boga, wygraj
And dem bin say you no go pass but God
Wygrana
# You wake up see today lasun na God Win #
Rabusie dey rob dem no see youbroda God Win
Dem no see you my Sisterna Bóg wygrać ona Bóg wygrać ona Bóg wygrać o wszystko ich zrobić na Bóg wygrać ona Bóg wygrać ona Bóg wygrać jak na dzień ślubu na Bóg wygrać
And e don tey wey you dey find but God Win
Więc idziemy dziś po szampana.…
God Win
Tańczymy, tańczymy, tańczymy bo Bóg zwycięży nad Elelele
Anything you win na God Win
A jeśli wygrasz wybory Mój Bóg broda wygra
/ Align = "left" /
I jeśli sprawdzisz odliczanie, mój broda na God Win
I jeśli twój rynek selelelena Bóg wygrać ona Bóg wygrać ona Bóg wygrać o cokolwiek oni zrobić na Bóg wygrać ona Bóg wygrać ona Bóg wygrać ona Bóg wygrać o