Nneka — Kangpe tekst piosenki i tłumaczenie

Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "Kangpe", wykonawca: Nneka.

Tekst piosenki

So na so I be a condition come make you aje like this
You say your husband na I leave you, you say I go fit betray
So na so you dey weak
As I see you before I think say you dey kangpe
Nothing fit, fit shake you, nothing fit, go fit break you
But you rake before
Na you talk say you no go put man before God
See yourself as you be Na you talk say you no go put man before God oh As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk, the thing en no fit kill you
Na I go make you strong, it go make you strong
The thing en no fit kill you na I go make you strong
It go make you strong
God no go give you anything you no give fit deal with
You talk say, you be big man 'cause you fit raise your hand
Fit beat your pickin' beat your wife, you sabi, Bible well, oh Dey go church everyday, oh, notice me or I quench
Look at me how I bounce but na you be the crook
Na your kind fit open eye kill person misure and abuse him
419, ole thief, basket mouth, ojoro but you know how I be When wind blow fowl ynash go open very, very well oh As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk, the thing en no fit kill you
Na I go make you strong, it go make you strong
The thing en no fit kill you na I go make you strong
It go make you strong
God no go give you anything you no give fit deal with
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk, the thing en no fit kill you
Na I go make you strong, it go make you strong
The thing en no fit kill you na I go make you strong
It go make you strong
God no go give you anything you no give fit deal with
As you walk through the valley of the shadow of death
You will fear no evil
For His rod and His staff are with you
You have come this far to sing your mystery

Tłumaczenie tekstu piosenki

Więc na, Więc jestem warunkiem.
Mówisz, że twój mąż na I leave you, you say I go fit zdradzić
So na so you dey weak
Jak widzę cię wcześniej myślę, że mówisz dey kangpe
Nic nie pasuje, nic nie pasuje, nic nie pasuje złamać cię
Ale wcześniej grabiłeś.
NA you talk say you no go put man before God
Widzisz siebie jako Na you be NA you talk say you no go put man before God oh As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk, the thing en no fit kill you
Na I go make you strong, it go make you strong
To coś nie pasuje zabić cię na I go make you strong
Uczyni cię silnym.
Bóg nie da ci nic, a ty nie dasz.
Mówisz, mówisz, jesteś wielki, bo pasujesz, Podnieś rękę.
Fit beat your pickin ' beat your wife, you sabi, Bible well, oh Dey go church everyday, oh, notice me or I quench
Spójrz na mnie, jak się odbijam, ale ty jesteś oszustem.
Na your kind fit open eye kill person misure and abuse him
419, Ole thief, basket mouth, ojoro but you know how I be When wind blow fowl ynash go open very, very well Oh As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk, the thing en no fit kill you
Na I go make you strong, it go make you strong
To coś nie pasuje zabić cię na I go make you strong
Uczyni cię silnym.
Bóg nie da ci nic, a ty nie dasz.
Jak wiesz, Bóg nie może dać ci nic nie pasuje radź sobie z
Na so dem talk, the thing en no fit kill you
Na I go make you strong, it go make you strong
To coś nie pasuje zabić cię na I go make you strong
Uczyni cię silnym.
Bóg nie da ci nic, a ty nie dasz.
Gdy idziesz doliną cienia śmierci
Zła się nie lękasz.
Bo jego kij i jego Laska są z Tobą
Zaszedłeś tak daleko, by zaśpiewać swoją tajemnicę.