Nneka — Local Champion tekst piosenki i tłumaczenie
Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "Local Champion", wykonawca: Nneka.
Tekst piosenki
Shebi I be villager, because I get swag wey lagos woman no get
You talk sey I be illiterate because I get waffi attitude for inside my blood
I no go lie, I tried to adjust to your oyibo Lagos style
But I failed
I be Naija reggae
I be warri reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae
Dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi reggae
I be Naija reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae
Dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Make we no lie, na you talk sey my food resemble mama put own
But you must confess, na my local way dey sweet you pass
Shebi you dey miss me now, coz I no wear skirt, koi koi shoe and weave-on
Because I no like your flashy way, you dump originality (dump, dump me)
Naija reggae, warri reggae,
Dem born me near Okprikoko village
Warri reggae, waffi reggae,
Dem see me for your Lagos city poster
Tłumaczenie tekstu piosenki
Shebi I be villager, because I get swag wey lagos woman no get
Mówisz tak, że jestem analfabetą, bo mam waffi nastawienie do wewnątrz mojej krwi.
Nie kłamię, próbowałem dostosować się do Twojego stylu Oyibo Lagos
Ale zawiodłem.
I be Naija reggae
I be warri reggae
Dem born me koło wioski Okporikoko
I be warri reggae
Dem say I be woffi mugu
Ale dem see me for your Lagos city poster
Woffi reggae
I be Naija reggae
Dem born me koło wioski Okporikoko
I be warri reggae
Dem say I be woffi mugu
Ale dem see me for your Lagos city poster
NIE KŁAM, NA you talk sey my food like mama put own
Ale musisz się przyznać, na mój lokalny sposób Dey sweet you pass
Shebi tęsknisz za mną teraz, bo nie noszę spódnicy, Koi koi buta i splot-on
Because I no like your flashy way, you dump originality (dump, dump me)
Naija reggae, warri reggae,
Dem born me koło wsi Okprikoko
Warri reggae, woffi reggae,
Dem see me for your Lagos city poster