Nneka — Suffri tekst piosenki i tłumaczenie

Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "Suffri", wykonawca: Nneka.

Tekst piosenki

Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians
We dey talk of resolutions, naija, naija
We dey talk about revolution, oya but
Tell me where solution dey because nothing dey change
We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake, all these lies so Suffri, Suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, Suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, Suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Don’t you tamper with my soul eh eh Na only d rich man still dey gain oh All d moni where I dey go oh Still u see, na only poor man dey suffer
Brother and still your wish na my order, oh but nothing dey change we just dey yan
We just dey spray, we just dey rake, all these lies
Bridge:
Suffri, Suffri with my soul oh Suffri, Suffri with my soul oh… yeh yeh yeh
Oga fulfill my wishes to travel to distant places
But allow my soul not to perish 4 me to be dressed in laces
As this life goes on, I remember all the things I have achieved
The sunset, thunder and the storms show that we have truly really been deceived
Na truth wen dem dey talk say na wetin your sow,
Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to see deceit, oh To see us rise we must fall, we must rejuvenate
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh 4 too long, down for too long
Jeh o jeh jeh jeh o (X4)

Tłumaczenie tekstu piosenki

Una dey - Nigeryjczycy, Nigeryjczycy
We dey talk of resolution, naija, naija
Mówimy o rewolucji, ale ...
Tell me where solution Dey because nothing dey change
We just dey yan, we just Dey spray, we just Dey grake, all these lies so Suffri, Suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri z moją duszą, Oga you dey hear me Oh say
Suffri, Suffri z moją duszą, jeh jeh jeh jeh
Nie majstruj przy mej duszy.
Bracie i nadal twoje życzenie na mój rozkaz, Oh but nothing Dey change we just dey yan
We just dey spray, we just dey grake, all these lies
Most:
Suffri, suffri z moją duszą Oh Suffri, Suffri z moją duszą Oh ... yeh yeh yeh
Oga
Ale pozwól mojej duszy nie zginąć 4 ja być ubrany w koronki
Jak to życie toczy się dalej, pamiętam wszystko, co osiągnąłem.
Zachód słońca, grzmoty i burze pokazują, że naprawdę zostaliśmy oszukani.
Na truth wen dem Dey talk say na wetin your Loch,
Na I you go reap, still na soso lie, na i we dey spread, spray, dey open eye to see deceit, oh to see us rise we must fall, we must refuvenate
Na bottom we Dey teh teh
Na bottom we Dey teh teh
Na bottom we Dey teh Teh 4 too long, down for too long
Jeh o jeh jeh o (X4)