OG Ron C — Somebody tekst piosenki i tłumaczenie
Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "Somebody", wykonawca: OG Ron C.
Tekst piosenki
Yeah ehh ehh
OG yeah yeah yeah yeah
Back then when i been start
Them telling me the journey is very far
I looked up to them i said no wahala i no fit dey here
Free me i gats survive
So i took out my pen to write
I no wan end up for 9−5
Me i wan end up for big stage den
them screaming because the wan c ma face
So if them gimme water, baba change to wine and make everything fine
When the gimme wahala baba give them double, baba give them trouble
When the gimme water baba change am to wine and make everything fine
When them gimme trouble baba give
them double, baba give them trouble i say
Somebody.
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
Wetin life go give you no get rival
Everything you need it dey for bible
Dem no born me with silver spoon
But me self like to party
That is why night and day i dey grind and pray me self like maserati
Mama said this life na passage if you take am to your advantage
Say before you know know know you no need the packaging
Back then when i been start
Them telling me the journey is very far
I looked up to them i said no wahala
I no fit dey here free me i gats survive
So i took out my pen to write
I no wan end up for 9−5
Me i wan end up for big stage
And them be screaming because them wan see my face
So when them gimme me water
Baba change am to wine, and make everything fine
When them gimme wahala,
baba give them double, baba give them trouble
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
If you want to make a move
My brother man be holy
You gats to move smart
You gats to jeje
You gats to give God the glory
Back then when i been start
them telling me the journey is very far
I looked up to them i said no wahala i
no fit dey here free me i gats survive
So i took out my pen to write
I no wan end up for 9−5
Me i wan end up for big stage
And them be screaming because the wan see my face
When the gimme water
Baba change am to wine
And make everything fine
When them gimme wahala
Baba give them double, baba give them trouble
Somebody yeah yeah
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
High…
Issa wavebuoy thing yea
O, G yeah yeah yeah yeah
Ricky lo se beat ohh
Somebody
Somebody
Somebody
High…
(end)
Tłumaczenie tekstu piosenki
Yeah ehh ehh
OG yeah yeah yeah
"Back then when i been start"
Them telling me the journey is very far
Spojrzałem na nich i powiedziałem nie wahala i nie fit dey tutaj
Free me I gats survive
Więc wyjąłem długopis, żeby napisać
I no wan end up for 9-5
Me i wan up for big stage den
them screaming because the WAN C ma face
Więc jeśli dadzą mi wodę, baba zmieni się w Wino i wszystko będzie dobrze.
Kiedy gimme wahala baba daje im podwójnie, baba daje im kłopoty
When the gimme water baba change am to wine and make everything fine
When them gimme trouble baba give
oni podwoją, baba daj im kłopot mówię
Ktokolwiek.
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
"Wein life go give you no get rival"
Everything you need it Dey for bible
Dem no born me with silver spoon
Ale ja lubię imprezować.
Dlatego dzień i noc szlifuję i modlę się jak maserati.
Mama said this life on passage if you take am to your advantage
Powiedz, zanim się dowiesz, wiesz, nie potrzebujesz opakowania.
"Back then when i been start"
Them telling me the journey is very far
Spojrzałem na nich i powiedziałem nie wahala
Nie pasuję tu. uwolnij mnie.
Więc wyjąłem długopis, żeby napisać
I no wan end up for 9-5
Me I wan up for big stage
I krzyczą, bo chcą zobaczyć moją twarz.
So when them gimme me water
Baba Zmień am na wino i spraw, żeby wszystko było w porządku.
When them gimme wahala,
baba daje im podwójnie, baba daje im kłopoty
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
/ Align = "left" /
Mój bracie, bądź Święty.
Ruszcie się mądralo.
You gats to jeje
Wy, gnoje, oddajcie Bogu chwałę.
"Back then when i been start"
them telling me the journey is very far
Podziwiałem ich. powiedziałem nie wahala.
no fit Dey here free me I gats survive
Więc wyjąłem długopis, żeby napisać
I no wan end up for 9-5
Me I wan up for big stage
A oni krzyczą, bo chcą zobaczyć moją twarz.
When the gimme water
Baba Zmień am na wino
I wszystko będzie dobrze
When them gimme wahala
Baba daje im podwójnie, baba daje im kłopoty
Somebody yeah yeah
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
Somebody
Wysoka…
Issa wavebuoy thing yea
O, g yeah yeah yeah yeah
Ricky lo se beat
Somebody
Somebody
Somebody
Wysoka…
(koniec)