Omawumi — If You Ask Me tekst piosenki i tłumaczenie

Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "If You Ask Me", wykonawca: Omawumi.

Tekst piosenki

If you ask me; na who I go ask?
The matter wey we see so, e tay wey e start
No be me go talk am, e heavy for mouth
If you ask me… The matter for ground…
Eh! Na who I go ask?
The reason for the reason for the reason
why I’m soliloquizing yeah
The things wey I dey see, wey I dey hear, e pass me
I’ve got to tell the story and I’ve got to tell
it from the starting
About a man, a woman, and their girl pikin
Wait till the second verse before my story
begins
The woman travel leave her daughter with
the husband
Home a-lonely (home a-lonely)
E no tay I begin see the man, his daughter
ad them dey play
Strong play (they play strong play)
A month later the daughter say her period
delay
I ask her who touched her she say her
daddy only
I don’t know what to say I don; t know what
to tell her mother
E be like say she get belle
The story wey I talk e be like say I dey play
But all this type of things they happen everyday
Speak out or take some action abeg you no delay
No let matters worse pass as e dey… as e dey

Tłumaczenie tekstu piosenki

Jeśli mnie zapytasz, to kogo mam zapytać?
/ Align = "left" /
No be me go talk am, e heavy for mouth
Jeśli mnie pytasz ... …
Eh! Kogo mam zapytać?
The reason for the reason for the reason
"why I' m soliloquizing yeah"
The things Wey i dey see, wey I dey hear, e pass me
I 've got to tell the story and I' ve got to tell
it from the starting
O mężczyźnie, kobiecie i ich dziewczynie pikinie
Wait till the second verse before my story
początki
Kobieta podróżuje zostawiając córkę z
mąż
Home A-lonely (home A-lonely)
E no tay I begin see the man, his daughter
ad them dey play
Strong play (they play strong play)
Miesiąc później córka powiedziała, że ma okres.
opóźnienie
Pytam ją, kto ją dotykał.
Daddy only
Nie wiem, co powiedzieć.
powiedzieć jej matce
"Say she get belle"
Historia, o której mówię, jest taka, że lubię grać.
Ale tego typu rzeczy dzieją się codziennie.
Odezwij się lub podejmij jakieś działania.
Nie pozwól, by sprawy potoczyły się gorzej.