P-Square — Oga Police tekst piosenki i tłumaczenie
Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "Oga Police", wykonawca: P-Square.
Tekst piosenki
Verse 1
I was driving, wasn’t speeding so fast
I just dey go jeje, I no high
See this honey
She was looking so fly
As I dey try to step up to her
Then she said hi
Come on, baby, make you step into my car
Me I go take you to a place
Wey you go like, I no lie
Make you sit back relax and feel fine
Cos seriously I get plans
Then all of a sudden see then them a coming
They tell me make I stop but I don’t know why
Who be that, the police
They took my papers from me
And I say Sir
Why you do me so
Chorus
Oga police e
Wetin be this e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be this e
Why you doing this e
Oh, no
See wetin I dey miss
Oga police e
Wetin be this e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be this e
Why you doing this e
Oh no (2x)
Oga police yi e
Na which kind yawa be this yi e
Oh no (2x)
Verse 2
Na so we dey for beer parlor just dey jolly
With a friend from America
Wey get money
And for my front
Ishiewu and turkey
Different kind of shayo
We dey make eye doti
Plenty bobos just dey make the noise
Enough chickitos just dey make their choice
As I dey hail my guy
Begin dey wash my hand e
I just dey start e
Then all of a sudden, see then them a coming
Everybody start to run
But I don’t know why
Who be dat, the police
They put their handcuffs on me
Then I say, Sir, na wetin I do
Repeat chorus
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
I no know oh
Even though you be superstar
Them go still come embarrass you
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
Oga police e
Wetin be this e
Na which kind yawa be this e
No, no
Na which kind yawa be this e
No, no, no, no, no, no, no, no
Repeat chorus (till fade)
For my woman, to my friends
Tłumaczenie tekstu piosenki
Werset 1
Jechałem, nie jechałem tak szybko.
I just dey go jeje, I no high
Zobacz też
Wyglądała tak odlotowo.
Gdy próbuję się do niej zbliżyć
Potem powiedziała cześć.
Chodź, kochanie, wejdź do mojego samochodu
Ja zabiorę cię w miejsce
Wey you go like, I no lie
Odpręż się i poczuj się dobrze.
Bo poważnie, mam plany.
/ Align = "left" /
Mówią mi, żebym przestał, ale nie wiem dlaczego.
Kto to? policja.
Zabrali mi dokumenty.
A ja mówię, Sir.
Why you do me so
Refren
Oga police e
Musimy być tacy.
Stresujesz mnie, denerwujesz.
Na which kind yawa be this e
Dlaczego to robisz?
O nie.
# Patrz wetin i Dey miss
Oga police e
Musimy być tacy.
Stresujesz mnie, denerwujesz.
Na which kind yawa be this e
Dlaczego to robisz?
Oh no (2x)
Oga police yi e
Na which kind yawa be this yi e
Oh no (2x)
Werset 2
Na so we dey for beer parlor just dey jolly
Z przyjacielem z Ameryki
WEY get money
And for my front
Isziwu i Turcja
Inny rodzaj shayo
We dey make eye doti
Mnóstwo bobos tylko robią hałas
Wystarczy chickitos, że dokonają wyboru.
As I Dey hail my guy
Zacznij myć moją rękę.
Dopiero zacząłem.
I nagle, widzisz, że nadchodzą.
Everybody start to run
Ale nie wiem dlaczego
Who be dat, the police
Założyli mi kajdanki.
Więc mówię, Sir, na wetin i do
Powtórz refren
Powiedz mi.
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
Nie wiem.
Even though you be superstar
/ Align = "left" /
Powiedz mi.
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
Oga police e
Musimy być tacy.
Na which kind yawa be this e
Nie, Nie.
Na which kind yawa be this e
Nie, Nie, Nie, Nie, Nie, Nie, Nie, Nie.
Repeat chorus (till fade)
Dla mojej kobiety, dla moich przyjaciół