Styl-Plus — Iya Basira tekst piosenki i tłumaczenie

Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "Iya Basira", wykonawca: Styl-Plus.

Tekst piosenki

This na one buka wey I dey like to go
The food sweet sote e go make your mind blow, day and night iya bas how she do
am I no know
They think say na jazz, my broad no be so
People people make una come o
Iya basira e don jazz me o, ooo
Everybody helep save me o
I no dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place
People People make una come o
Iya basira e go kill me o, ooo
Everybody helep save me o
I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food
Long throat na food go kill you-no be so, I say na food go kill you — oga mi no
be so
Wettin dey be say e get one day wey I say I go play go see my paddy Sunday
Na so I reach there but Sunday e don high on beer luckily for me him junior
broad eye e clear
He say make we stroll to the area, little did I knw that I was strolling to my
burial
Right there were oshodi bus dey load was a little buka close to the mainroad
I laf when e pass the door, e tell me say hin name na Iya bas for short but I
bow when e order
Iwesiatewa, ero mm purewater not even mineral. I come gree say I go manage to
chop am
Before I realize I dey order 2nd round, 3rd round, 4th round, I never still stop
Wetting iya basira e give me chop?
Repeat chorus
Long throat, na food go kill you, na food go kill you
Oga mi, you think say na play when I say na the way wey I dey, e no day ok
Wetting be your own advice, I don dey steal my paddy money to buy iya basira
rice
Even on my girlfriend birthday when she dey wait make I take am to ocean view
I no know when I pass the place, the only thing wey dey my mind na Iya basira
palm oil stew
Ah! Kilon kilon shele shele me I never see this kind juju, telle telle
All those wey go vex kpele kpele, but I hear say Iya basira na…
I sure say still I go go there go sidon, order my first round move
To 2nd round, 3rd round 4th round I no dey ever stop wetting iya basira come
give me chop?
Repeat chorus
Officer abeggi follow me to the palce, everybody don telli me I dey craze
My girlfriend don leave me my moda no gree see me my paddy ah! Iya basira e don
kill me. (x2)
Oya people, people make una stop officer e don come
Where the woman, hin dey inside, (oga I dey come)
Woman na wetting you dey give people chop wey dey cause all this wahala casala,
oya make we talk
Oga sir true to God, nothing wey I dey put for the food wey I dey cook,
na God dey make am good
Na which kind talk be that, say na God dey cook the food abi you think say I be
fool no be juju you dey put
Infact I dey suspect say na… You wash put sote people dey queue come dey
rush for your stew
Well to confirm am bring am make I chop small. Give me fufu 90 naira plus that
soup wey dey draw
Chaii correct this food sweet no be small shey una no go vex if I still order
for more
Officer no worry na the food be this
Oya people, people make una go, case dismiss
Repeat chorus 2 times

Tłumaczenie tekstu piosenki

This na one buka Wey i Dey like to go
Jedzenie słodkie sote e go make your mind blow, day and night iya bas how she do
am I no know
They think say na jazz, my broad no be so
People people make una come o
Iya basira e don jazz me o, ooo
Everybody helep save me o
I no Dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place
People People make una come o
Iya basira e go kill me o, ooo
Everybody helep save me o
I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food
Long throat na food go kill you-no be so, I say na food go kill you-oga mi no
niech tak będzie.
Wettin dey be say e get one day WEY I say I go play go see my paddy Sunday
NA więc sięgam tam, ale niedziela e don high na piwo na szczęście dla mnie jego junior
szerokie oko E jasne
Powiedział, żebyśmy spacerowali po okolicy.
pochówek
Tu były oshodi autobus Dey obciążenie było trochę buka blisko głównej drogi
I laf when e pass the door, e tell me say hin name na Iya bas for short but I
ukłon gdy rozkaz e
Iwiesiatewa, ero mm czystej wody nawet mineralne. I come gree say I go manage to
chop am
Zanim zdam sobie sprawę, że zamówię 2. rundę, 3. rundę, 4. rundę, nigdy nie przestanę
Moczenie iya basira i Chop?
Powtórz refren
Długie gardło, na jedzenie go zabić, na jedzenie go zabić
Oga mi, you think say na play when I say na the way Wey I dey, e no day ok
/ Align = "left" / Linear
ryż
Nawet na urodziny mojej dziewczyny kiedy ona dey czekać zrobić i wziąć am do ocean view
I no know when I pass the place, the only thing wey dey my mind na iya basira
gulasz z oleju palmowego
Ah! Kilon kilon shele shele me I never see this kind juju, telle telle
/ Align = "left" / …
I sure say still I go go there go sidon, order my first round move
2. Runda, 3. Runda 4. Runda
dasz mi chop?
Powtórz refren
Oficerze abeggi, proszę za mną do palce, wszyscy mówią mi, że oszalałem.
Moja dziewczyna don zostawiła mi mój moda no gree Zobacz Mnie mój paddy ah! Iya basira e don
Zabij mnie. (x2)
Ludzie Oya, ludzie una stop officer I don come
Where the woman, hin dey inside, (oga I Dey come)
Kobieta na zwilżanie ty daj ludziom chop wey Dey cause all this wahala casala,
oya make we talk
Oga Sir true to God, nothing wey I dey put for the food wey i dey cook,
na God dey make am good
Na which kind talk be that, say na God dey cook the food ABI you think say I be
fool no be juju you dey put
Tak naprawdę, podejrzewam, że nie ... myjesz się, put sote people Dey queue come Dey
rush for your gulew
Dobrze, aby potwierdzić am bring am zrobić posiekać małe. Daj mi fufu 90 naira plus to.
soup wey dey draw
Chai popraw to jedzenie słodkie No be small shey una no go vex if I still order
for more
Oficerze, nie martw się o jedzenie.
Ludzie Oya, ludzie sprawiają, że una idzie, sprawa oddalona
Powtórz refren 2 razy