Timaya — Watta Bambam tekst piosenki i tłumaczenie

Strona zawiera teksty i polskie tłumaczenie piosenki "Watta Bambam", wykonawca: Timaya.

Tekst piosenki

wetin i dey find nor b wetin u dey find
wetin i wan b nor b wetin u become eh
why una dey look into my life
eh my broda we nor b desame eh
you wey i dey find i say u nor sabi eh
everynite nd day dem dey pray for my downfall
say wetin i find nor b wetin u dey find
my broda eh
am a ruler eh are u a ruler eh
are u a ruler eh
am a ruler eh are u a ruler eh
am just bad boy from a very
good home
eh my family nd frnds knw
see i left dem to stay on my own
bt nw rite nw i dey make dem home
na me dey make my mama dey feel
at home
see my family dey feel at home
see dis pikin wey piple dem bone
say rite nw i dey make dem dey wait
see my life i nor get any shaking
me nd God don sign undertaking
dis my blessings cannot be taking
notin cn do me i b God pikin
am a ruler eh eh eh
am a ruler eh eh eh
wetin i dey do nor b wetin u find
wetin i wan be nor be wetin
you u become eh
why una jst dey look into my life
eh me nd u nor be dsame eh
d way i dey find u nor sabi eh
everytime u wana clumbered eh
everybody make una jst leave me eh

Tłumaczenie tekstu piosenki

wetin i Dey find nor B wetin u dey find
wetin i wan B nor B wetin u become eh
why una dey look into my life
EH my broda we nor B desame eh
you wey i dey find i say u nor sabi eh
everynite ND day dem Dey pray for my downfall
say wetin I find nor B wetin u dey find
mój broda eh
am a ruler EH are u a ruler eh
are u a ruler eh
am a ruler EH are u a ruler eh
jestem tylko niegrzecznym chłopcem z bardzo
dobry dom
EH my family nd frnds knw
widzisz, zostawiłam dema, by zostać na swoim.
bt NW rite NW i Dey make dem home
na me Dey make my mama Dey feel
w domu
see my family Dey feel at home
# patrz dis pikin wey piple dem bone
say rite nw i Dey make dem Dey wait
* see my life i Nor get any shaking *
me nd God don sign
dis my blessings cannot be taking
notin cn do me I B God pikin
am a ruler eh eh eh
am a ruler eh eh eh
wetin i dey do nor B wetin u find
wetin i wan nor be wetin
you u become eh
why una jst dey look into my life
eh me ND u nor be dsame eh
d way I Dey find u nor sabi eh
everytime u wana clunted eh
everybody make una jst leave me eh